Kizz Daniel – “Lie” [Audio, Lyrics]

Date 2021-08-06

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Kizz Daniel returns with a new “Lie” track, co-produced by Philkeyz and Blaise Beatz. Listen, stream, read the lyrics, buy the song.

Kizz Daniel Lie

Kizz Daniel Lie

Flyboi Inc’s boss, Kizz Daniel is out with a brand new song titled “Lie“.
This is coming after he gave birth to Triplets but lost one of them. Hopefully, this new song will bring Kizz Daniel to the hit ways.

“Lie” is another amazing love song produced by Philkeyz and Blaise Beatz.

Kizz Daniel – Lie (prod. Philkeyz, Blaise Beatz)

Lyric Video

https://www.youtube.com/watch?v=ag-vfNNzfx8

Lyrics

Everybody know sey omo me I no dey lie
Everybody know ah ah
Know sey omo me I no dey lie (ah ah)
Korporate o

Girl I don’t realy care about your body type (eh)
What realy matter na your vibe
I be the one for you, one for you
Korporate o, korporate o
Don’t really have to be the one to go
Ain’t nobody fine like you
Girl I be the one for you, one for you (Korporate o)

And I feel like ive known you my whole life
Feel like I need you in my life
Nobody fit tell me otherwise
Please bay would you be mine
I feel like ive known you my whole life
Feel like I need you in my life
Nobody fit tell me otherwise
Every, every, everybody know say
Omo me I no dey lie

Mama mia é, ma mama mia
Mama mia é, ma mama mia
Mama mia é, ma mama mia
Everybody know sey, omo me I no dey lie
Mama mia é, ma mama mia
Mama mia é, ma mama mia
Mama mia é, ma mama mia
Every, every, everybody know say

Pick up, pick up, pick up my call
Bami soro, bami soro
Girl I be the one for you, one for you (korporate o)
My body on you, your body on me
Sweet pass shitor
Baby na your hands I dey

And I feel like ive known you my whole life
Feel like I need you in my life
Nobody fit tell me otherwise
Please bay would you be mine
I feel like ive known you my whole life
Feel like I need you in my life
Nobody fit tell me otherwise
Every, every, everybody know say
Omo me I no dey lie

Mama mia é, ma mama mia
Mama mia é, ma mama mia
Mama mia é, ma mama mia
Everybody know sey, omo me I no dey lie
Mama mia é, ma mama mia
Mama mia é, ma mama mia
Mama mia é, ma mama mia
Every, every, everybody know say

Everybody know sey, omo me I no dey lie
Everybody know sey, omo me I no dey lie

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment