Kleson Kvsh – 24-7 (ft. Seyi Vibez) (Audio, Lyrics)

Date 2023-03-03

Category Lyrics, Naija Songs, New Music, Upcoming Artists

Kleson Kvsh unveils a Lanpard-produced piece of music titled “24-7. The new track features Seyi Vibez. Listen, stream, read the lyrics, by the song, mp3 download.

Kleson Kvsh 24 7

Kleson Kvsh 24 7

Kleson Kvsh – 24-7 (ft. Seyi Vibez) (prod. Lanpard)

20 May 2021
1 Song, 3 minutes
℗ 2022 Streetizen

Lyrics

Uyeheyhey uyeheyhey Ahr Hey Hey
Uyeheyhey Ahr (Lanpad The Agbawo producer)
KlesonKvsh on this one oh
Oluwa Loseyi oh Ah
Vibes
Malo Phor fun Anybody o
No Love For a Broke Nigga
Mose Jarami (Nimose Jarami)
Cause even me no go Love me
Iffa no get money (If I no Get Money)
Moshey so sokoto mile
Mode Buckle Sandal mi (Buckle Sandal Mi)
Cause I want Steady Income
Omo Beta oondurode Salary (Emioole Duro de Salary)
Nimo Shey Compose (Moshey Compose o)
Cause Las Las Actor Lon pa Boss (Actor Lon Pa Boss o)
Efiwonle Koma Oppose
Mo Shey Compose (Moshey Compose o)
Las Las Actor Lon pa Boss (Actor Lon Pa Boss o)
Efiwonle Koma Oppose
Cause A Better Time is Coming Oma Choke won (Ahr Oma Choke Won)
I know Sey Very Goon E B Go (E Go b For me)
Very soon e go dey alright (E go dey alright)
I Go shine Pass Halogen (Cause Imole Nimi)
Steady on My Grind All Day All Night
24 7 Lori Titi (Ah Ah Ah)
Na we Get street Sheybe Chef Loni Kitchen
Shey you get CashApp Shoni Cc Yeh yeh yeh
Me I no dey Calculate
Cause I too dey calcufast o (cause I too dey calcufast o)
The Blessing go Circulate n I no go Carry Last o (Me I no fit Carry Last o)
Aimoye Oja Tatiwe
That one No mean Sey we Bad o (Sey we Bad o)
From Sunday To Saturday
Imma Hustler For Life o (Me Amma Hustler For Life oh Oh oh)
Towo Batide Moma Jaye Mi (Moma Jaye mi)
Adura Ni Kiku Mapa Maye mi (Mapa Maye mi)
Me i’m Never Hating On my Hommies (on My Hommies)
Ki Poverty Mashey Yale Mi (Rara)
Towo Batide Moma Jaye Mi
Adura Ni Kiku Mapa Maye mi
Me i’m Never Hating On my Hommies o
Ki Poverty Mashey Yale Mi
Nimo Shey Compose (Moshey Compose o)
Cause Las Las Actor Lon pa Boss (Actor Lon Pa Boss o)
Efiwonle Koma Oppose
Mo Shey Compose (Moshey Compose o)
Las Las Actor Lon pa Boss (Actor Lon Pa Boss o)
Efiwonle Koma Oppose
Cause A Better Time is Coming Oma Choke won (Ahr Oma Choke Won)
Say
Kotomor Moti Japa
Sexy Ladies Them ma Halla
Singing my song like Stanza
And everything we do now it’s Standard Ah Eh
I dey pray Sey Make Money dey
Go Miami for Holiday
Try Again it’s Never Late
Brother face Front stop to dey hate Ah eh eh
Make me a Free Man Oh Lord
Cause only you know all
I dey cool down and I no Rush
Lola Oluwa I no go fall all
Make me a Free Man Oh Lord
Cause only you know all
I dey cool down and I no Rush
Lola Oluwa I no go fall Ah Eh Eh ooh
No Love For a Broke Nigga
Mose Jarami (Nimose Jarami)
Cause Even me no go Love me Iffa no Get money (If I no Get Money)
Moshey so Sokoto mile
Mode Buckle Sandal mi (Mo Buckle Sandal Mi)
Cause I want Steady Income
Omo Beta oondurode Salary (Emioole Duro de Salary)
Nimo Shey Compose (Moshey Compose o)
Cause Las Las Actor Lon pa Boss (Actor Lon Pa Boss o)
Efiwonle Koma Oppose
Mo Shey Compose (Moshey Compose o)
Las Las Actor Lon pa Boss (Actor Lon Pa Boss o)
Efiwonle Koma Oppose
Cause A Better Time is Coming Oma Choke won (Ahr Oma Choke Won)
Cause A Better Time is Coming Oma Choke won (Ahr Oma Choke Won)

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment