Korede Bello – Bella (Audio, Lyrics)

Date 2022-07-09

Category Lyrics, Lyrics Video, Naija Songs, New Music

Korede Bello is out with a new Ozedikus-produced piece of smooth music titled “Bella”. Listen, watch lyric video, stream, read the lyrics, buy the song.

Korede Bello Bella

Korede Bello Bella

The new single comes after his new partnership with global distribution service, ONErpm.

Speaking about his new partnership, Korede said, “I’m really excited about my partnership with ONErpm, my brand is in very capable hands. For optimum success, every artiste needs a strong team and I dare say I got one of the best teams in the game right now.”

Korede Bello – Bella (prod. Ozedikus)

Lyric VIdeo

Lyrics

Oh my darling
I wrote this song for you
This your body
E dey draw me like ogbono
Bella o
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Sempe
Dem go sempe
If you see my Bella
Sempe dem go sempe
You got to, you got to know
The way wey you fine
Na im dey make me josoro
Yeah yeah yeah
You got to, you got to know
The way wey you fine
Na im dey make me josoro
You give me ginger my baby
You want to kill somebody
You give me fever
And na you come still be my medicine
You give me ginger my baby
Want to kill somebody
You give me fever
And na you come still be my medicine
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Bella fine pass Cinderella
Bella fine pass Cinderella
Sempe
Dem go sempe
If you see my Bella
Sempe dem go sempe

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment