L.A.X’s “Lockdown” Track on A COLORS SHOW | Watch Now! (+Lyrics)

Date 2023-08-07

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Experience L.A.X’s Soulful “Lockdown” on A COLORS SHOW by COLORSxStudios | Produced by Tayo Adetomiwa Samuel

L.A.X has released his latest track titled “Lockdown” on A COLORS SHOW, and the music video is available on ColorsxStudios’ platform. The song was produced by Tayo Adetomiwa Samuel. The track showcases L.A.X’s musical prowess and is presented in a visually captivating manner through the ColorsxStudios video. With its infectious beats and impressive vocals, “Lockdown” is sure to leave a lasting impression on listeners.

L.A.X – Lockdown (A COLORS SHOW) (prod. Tayo Adetomiwa Samuel)

Get the song

3 August 2023
1 Song, 2 minutes
℗ 2023 COLORSxSTUDIOS

Lyrics

Put me on a lock down like coro
Me I don dey craze I don dey kolo o
Anywhere you dey omoko soro o
Puts me on a lock down like coro yeah

Nibo lowa
International
Minnesota
Abi na local
Nibo lowa
Minnesota
International
Abi na

Make I see your talent o
The body wey you get omo na asset o
Make I see your talent o
The body wey you get omo na asset o

My baby better
Better than the rest a
My baby sweeter
Sweeter than Rebecca
Who be the sister
Wey no want to dancia
Who be this girl
Ewa le sita

Nibo lowa
International
Minnesota
Abi na local
Nibo lowa
International
Minnesota
Abi na local

Make I see your talent o
The body wey you get omo na asset o
Make I see your talent o
The body wey you get omo na asset

My baby better
Better than the rest a
My baby sweeter
Sweeter than Rebecca
Who be the sister
Wey no want to dancia
Who be this girl
Ewa le sita

Nibo lowa
International
Minnesota
Abi na local
Nibo lowa
International
Minnesota
Abi na local………

Make I see your talent o
The body wey you get omo na asset o
Make I see your talent o
The body wey you get omo na asset o

Nibo lowa
International
Minnesota (Abi na local)
Abi na local
Nibo lowa
International
Minnesota (Abi na local)
Abi na local

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment