Laycon – Orijinality (Audio, Lyrics, Video)

Date 2022-08-14

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Nigerian TV reality star and musical act, Laycon reveals a Teekay Witty-produced piece of theme music for Orijin titled “Orijinality”. Watch the music video for the song.

Laycon Orijinality

“Be yourself, Be Orijinal. Orijinality is a song about having a mind of your own. Representing your true self. Your Orijin.”

Laycon – Orijinality (prod. Teekay Witty)

Watch Video

Lyrics

Skony sir
Leave me make i dey (oga ade)
I don tire to dey do my thing your way
Bad energy away
As a leader, i go do my thing my way

Because i no dey for this kind life
I no won to dey fake this lie lie
I go be myself o, i go enjoy my life
My own winner na the real deal aya

Orijinality o (and i am balling)
Originality o (and i am balling)
Orijinality o (and i am balling)
Orijinality o (and i am balling)

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment