Limoblaze – Somebody (Audio, Lyrics)

Date 2023-02-13

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

From the new Two-duo-release, Nigerian gospel act, Limoblaze unveils the song, “Somebody.” Listen, stream, read the lyrics, buy the track, mp3 download.

Limoblaze Two

Limoblaze Two

Limoblaze – Somebody

10 February 2023
1 Song, 3 minutes
℗ 2023 Reach Records

Lyrics

All my nights and all of my days I go dey your side
No time
I don surrender and give you my life
The way you cover me
You no let anything bother me
Before them born me you been don know me
And you even made a plan for me

And I fit give my life for you
I go lay it down for you
Everything you ask, I’ll do
Call on me as you please
I’m your vessel

I don see somebody
Somebody
I don see somebody
Somebody
Somebody wey die for me
Gave his life to set me free
I don see somebody
Somebody
I don see somebody
Somebody
Somebody wey change my name

Tags
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment