Lyta – Formula (ft. Mohbad) (Audio, Lyrics)

Date 2022-09-10

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Nigerian singer, Lyta unveils the new “Formula” track featuring Mohbad. The song was produced by Magic Sticks.

Lyta Formula

Lyta Formula

“Formula” is a follow-up to Lyta’s last hit, “Bee,” which was issued in July. Keep in mind that the artist released an EP titled “Rafat” that includes songs like Ronaldo and Testimony, among others. Lyta is all of us at the moment as he knows what his fans actually want.

Lyta – Formula (ft. Mohbad)

Lyrics

Ohh no no
Yeah

I am the star of the moment
Them shot the door me I fly fence
Demma throw shot me I no send
Fire can’t cool Omo no rest ooo
Making money be the formula
Gbedu wey bad burst your mendular
Ajegunle down To Banana
LYTA, everybody them know!

It’s been a long time I’ve been killing these shows my brother
As you can see
I no Dey bother
Na Baba God Dey give me power
Street Dey show me Love for Every Corner (every corner)
And if you try me
Omo see my goons Dey para
I fear No man My Brother
Kowo sha ti pe
I no want wahala

E so fun wan ko ye pariwo
Them just too like to Dey pologo
Stay woke up my brother
Eyan Ogogo
E so fun wan ko ye pariwo
Them just too like to dey pologo
Stay woke up my brother
Eyan Ogogo
I no fit shout mio le Pariwo

E so fun won ko ye polongo
I no like noise
Ko ye pariwo
I no like noise ko ye fa ariwo oo
Ahh e so fun won ko ye polongo
I no like noise
Ko ye pariwo
I no dey slow ko ye fa ariwo
I no like noise
Ko ye pariwo

Me I like girls for show
I know say rain go fall
Aso idoto ni wa fo
To ba wa ko ma foh
My nigga know say me I dey para
Na why I no buy goat for salah
I know some I no know Isaiah
But I be splitting fire (Ohhh)

It’s been a long time I’ve been killing these shows my brother
As you can see
I no Dey bother
Na Baba God Dey give me power
Street Dey show me Love for Every Corner

And if you try me
Omo see my goons Dey para
I fear No man My Brother
Kowo sha ti pe
I no want wahala

E so fun wan ko ye pariwo
Them just too like to dey pologo
Stay woke up my brother
Eyan Ogogo
E so fun wan ko ye pariwo
Them just too like to Dey pologo
Stay woke up my brother
Eyan Ogogo
I no fit shout mio le Pariwo

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment