M.anifest – We No Dey Hear (ft. Kelvyn Boy, Kel P) (Audio, Lyrics, Video)

Date 2020-05-10

Category Lyrics, Music Video, New Music

Listen, Stream, Buy, MP3 Download, read the lyrics and watch the video to “We No Dey Hear” by M.anifest featuring Kelvyn Boy, Kel-P. The song was produced by Kel P. The video was directed by Allison Swank.

M.anifest We No Dey Hear

M.anifest We No Dey Hear

M.anifest new song ‘We No Dey Hear‘ features Ghanaian vocalist, Kelvyn Boy and Nigerian record producer, Kel-P. The song gives production credits to Kel P.

M.anifest – We No Dey Hear (ft. Kelvyn Boy, Kel-P) (prod. Kel P)

https://mpmania.com/wp-content/uploads/2020/05/Manifest_-_We_No_Dey_Hear_ft_Kelvyn_Boy_Kel-P_dmca

Watch Video

Lyrics

Intro
Baako, Mienu… [M.anifest]

Anada anada, oh yeah, well.. [Kelvyn Boy]

Pre-Chorus [ Kelvyn Boy]
If I say I no dey hear
All my guys no dey hear
M.anifesto no dey hear oh
All my people no dey hear
Put the song pon repeat mek the people dem feel oh
Me I mek the girl go low low low
My ting e no be pilolo
Eye redder than a sobolo
See the beati mek i kololo

Chorus [Kelvyn Boy]
We geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Wo oh

Verse 1 [ M.anifest]
New tings on the horizon
When the cock dey crow then we rising
They say that M.anifest is polarizing
Boys no dey hear, who are you advising?
Me ntie mɛntie that’s a true feeling
Tell these old dogs I’m a new villain
Your two cents a nuisance I know shillings
I dey go from underdog to top billing
Fuck the world with a Trojan too
Boys no dey hear chale that’s the slogan too
On my p’s and q’s and my 1’s and 2’s
Keep the same energy when I run into… you
Ma ma agoro n’aso
Akɔlaa ho ɛbaa ɔsi mɛ dwonsɔ hmm
Na ɛɛbaa na ɛɛkɔ
Boys no dey hear, aden w’ani nsɔ?

Chorus [Kelvyn Boy]
We geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Wo wo

Verse 2 [M.anifest]
No be sey we no dey respect, we no dey hear
Can’t share our smiles if you no dey share our tears
Tell a low-life that we on the upper tiers
You no be my mate still…
Dey dey talk chaw
But we no dey listen we just stockpile
New ammunition we not hostile
Cause we get the vision
Pop styles everyday we’re transmitting
Young Cassius Clay is who i channel here
On stage dolo i don’t need a panel here
It appears even puppeteers not my peer
All my peers on chairs whiles the crowd cheers
Ma ma agoro n’aso
Akɔlaa ho ɛbaa ɔsi mɛ dwonsɔ hmm
Na ɛɛbaa na ɛɛkɔ
Boys no dey hear but we here we no go stop… yeah

Pre-Chorus [ Kelvyn Boy]
If I say I no dey hear
All my guys no dey hear
M.anifesto no dey hear oh
All my people no dey hear
Put the song pon repeat mek the people dem feel oh
Me I mek the girl go low low low
My ting e no be pilolo
Eye redder than a sobolo
See the beati mek i kololo

Chorus [Kelvyn Boy]
We geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Wo oh

Bridge [Kelvyn Boy]
Yɛ si asɛm aba
Obiara nbe tie asɛm aba
Everybody come around
Obiara nbe tie, asɛm aba ah
Yɛ di asɛm aba
Obiara nbe tie asɛm aba
Everybody come around
Obiara nbe tie asɛm aba ah

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment