Magixx – Weekenjoyment (Audio, Lyrics)

Date 2022-07-27

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off the project, ATOM, Magixx unveils the Sarmyfire-produced “Weekenjoyment” track. Listen, stream, read the lyrics, buy the song.

Magixx Atom

Magixx Atom

That next studio number from Magixx, “Weekenjoyment,” is sure to get you moving this weekend. Mavin Records talented singer Magixx delivers just what we wanted this time around.

Two songs from Magixx’s second extended play “ATOM,” namely “Weekenjoyment” and “Shaye” An superb piece of work, the four-track studio compilation shows off Magixx’s wide range of talents.

Although he’s no longer a household name, he’s still worth keeping an eye on in the years to come because of this sound.

Magixx – Weekenjoyment (prod. Sarmyfire)

Lyrics

Person wey dan die no fit shake body
Me I get one life and gat to jolly
Man wey house wife still Dey catchy konji
Aunty silifatu mi o le ku feni body
You getty money you no fit flex
Disappointment
Politician with big belle
na enjoyment
You get body you fit dance
Disappointment
If you carry overload for back
Na enchantment
Para, ra roro
Wa ba mi jojo
Wa ba mi jojo
I no be SIM card but me I get connect
If no be money, sey no Dey talk for my ear
You no be baller sey them go bounce you for here
You can’t out drip me for here
Omo craze gats Dey your head
You getty money you no fit flex
Disappointment
Politician with big belle
na enjoyment
You get body you fit dance
Disappointment
If you carry overload for back
Na enchantment
Para, ra roro
Wa ba mi jojo
Wa ba mi jojo

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment