Mavins – Alle (ft. Rema, Ladipoe, Bayanni, Crayon, Boy Spyce & Magixx) (Audio, Lyrics)

Date 2022-12-04

Category Lyrics, Lyrics Video, Naija Songs, New Music

Mavins’ Chapter X project opens with the “Alle” track with Rema, Ladipoe, Bayanni, Crayon, Boy Spyce, Magixx, Ayra Starr, and produced by seven. Listen, stream, read the lyrics, buy the track, mp3 download

Mavins Chapter X

Mavins Chapter X

Mavins – Alle (ft. Rema, Ladipoe, Bayanni, Crayon, Boy Spyce, Magixx, Ayra Starr) (prod. sevn)

2 December 2022
1 Song, 3 minutes
℗ 2022 Mavin Global Holdings

Lyric Visualizer

Lyrics

[Intro]
Two hundred

[Verse 1: Rema]
Oshey
Omoge na you wey dey give me joy
When I see your face
I dey feel say the reason wey I see you no be luck, okay
Dance to the rhythm baby girl gimme dance, rotate
This thing wey you carry for your back, alibumaye
Time don reach wey I go carry you meet my maye
I go defend our love no matter what, pepe
I no send anything wey anybody wan say
God don answer my prayer, so I go say

[Chorus: Rema]
Alle’, Alle’, Alle’, Alle’, Alle’
Alle’, Alle’, Alle’, Alle’, Alle’, I go say
Alle’, Alle’, Alle’, Alle’, Alle’
Alle’, Alle’, Alle’, Alle’, Alle’

[Verse 2: Ladipoe]
Met you on campus that Sunday
1K dey my pocket, I’m thinkin’ that someday
You can be my baby I’m flyin’ you private
She said now you’re speakin’ my language, yeah
Odo yewu (Uh)
Man I’ve been pushin’ (Uh-huh)
Ori mi wu (Uh)
I need a cushion (Uh-huh)
‘Cause you be star
And I’ve been wishin’
You can take this journey

[Verse 3: Crayon]
Girl you clean like my white Nikes
Oya baby come, make you come chop kiss ahh-ah
Your waist na wene mighty
Holding the things you dey give to me ahh-ah
Girly if na rumor, rumor, rumor
Me I go dey runmo, runmo, runmo
Me I go tamo, tamo, tamo
Girl I go tamo like molue
Orile o wa

[Verse 4: Bayanni]
Baby tell me what you need from me ayy
‘Cause me I give you everything ayy
Ogogoro dey body ayy
Uh, shey you no go vex for me? Ah
No be you first talk
Make I show you love
Mami gimme some
Bami ni koro
Odi odi dan
Baby is a must
If I enter once, na baby boy

[Chorus: Rema]
So I go say Alle’, Alle’, Alle’, Alle’, Alle’
Alle’, Alle’, Alle’, Alle’, Alle’, I go say
Alle’, Alle’, Alle’, Alle’, Alle’
Alle’, Alle’, Alle’, Alle’, Alle’

[Verse 5: Boy Spyce]
We could do it in the shower
Shebi you like cassava
Sha ma semama mama kusa
Jowo ride on my peninsula
Girl I want to follow you
Body sweet like olotu
Give you spice and rodo too
Na only you dey close to my heart

[Verse 6: Magixx]
Ever since I set my eyes on you oh, ah
Na you I want oh, ah
Na you I want oh girl, ayy
As e dey rush
Sey me wan chop you like buns, uh-uh
But baby calm down uh, calm down
I go fumigate if you dey feel fly ayy, oh, oh

[Verse 7: Ayra Starr]
Put you in a Range when we dey Dubai
Time I spend with you make me realize
You’re perfect in my eyes
Don’t wanna do this life on my own (Ow, ooh)
You’re my own (Ooh-oh)
Everything you own, na my own (Oh, oh, ooh)

[Chorus: Rema & Ayra Starr]
So I go say Alle’, Alle’, Alle’, Alle’, Alle’ (Ha, ah-ahh)
Alle’, Alle’, Alle’, Alle’ (Alle’), Alle’, I go say
Alle’, Alle’ (Alle’), Alle’, Alle’ (Alle’), Alle’
Alle’ (Ah-ahh), Alle’, Alle’, Alle’, Alle’

[Outro: Ayra Starr, Ayra Starr & Johnny Drille]
You make my life so beautiful
Alle’, ah-ah, ayy

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment