Mr Eazi – “Saudi Arabia”

Date 2021-03-03

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off the ‘Something Else’ EP by Mr Eazi is the “Saudi Arabia” track. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download the Blaq Jerzee-produced song.

Mr Eazi Saudi Arabia

Mr Eazi Saudi Arabia

Mr Eazi – Saudi Arabia (prod. Blaq Jerzee)

Lyrics

[Intro]
Yeah, yeah
Oh, oh
Zaga what?
Black Jersey on the beat

[Pre-Chorus]
Omo toh dun Omalicha (Omalicha Nwa)
Omo toh shan, omo toh lata
Omo toh ki, omo dudu (Omo dudu)
Anywhere you dey, everywhere machala, yeah
Omo toh dun Omo Tola (Omalicha Nwa)
Omo toh shan, omo toh lata
Omo toh ki, omo dudu (Omo dudu)
Anywhere you dey, everywhere machala

[Chorus]
I go cherish you, I go treasure you
Everyday I go pamper you
Likey gold and silver wey I find
Likey gold and silver wey I find, oh
For Saudi Arabia
Saudi Arabia, oh-oh
For Saudi Arabia
Saudi Arabia, oh-oh (Chai)

[Verse]
Only you dey draw my body like ifami, like ifami, yeah
Say make I bring am over je’n fi ponmi, je’n fi ponmi, yeah
Only you dey draw my body like ifami, like ifami, yeah
Say make I bring am over je’n fi ponmi, je’n fi ponmi, yeah

[Pre-Chorus]
Omo toh dun Omalicha (Omalicha Nwa)
Omo toh shan, omo toh lata
Omo toh ki, omo dudu (Omo dudu)
Anywhere you dey, everywhere machala, yeah
Omo toh dun Omo Tola (Omalicha Nwa)
Omo toh shan, omo toh lata
Omo toh ki, omo dudu (Omo dudu)
Anywhere you dey, everywhere machala

[Chorus]
I go cherish you, I go treasure you
Everyday I go pamper you
Likey gold and silver wey I find
Likey gold and silver wey I find, oh
For Saudi Arabia
Saudi Arabia, oh-oh
For Saudi Arabia
Saudi Arabia, oh-oh (Eh)

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment