Mr P – “Fly Away” [Audio, Lyrics]

Date 2021-04-14

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off Mr P’s recently released ‘The Prodigal’ album is the Goldswarm-produced track titled “Fly Away”. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download the song.

Mr P Fly Away

Mr P Fly Away

Mr P – Fly Away (prod. Goldswarm)

Lyrics

(Verse 1)
See, so many things i wona do
I wona do it with you
I can’t get enough of you.. hey!
It’s been a long time
Am think am dreaming about you
Can we call it love again
Tell your Mama say you wan dey with me
Girl i no go lie
You’re the one that i need
Tell your Papa say i don dey here with you
Girl i no go lie for you you
Me i don dey die for you you

(Chorus)
For your love me i fly away (away)
Say my love no go run away (away)
Many things you dey do
I’m in the mood
Say your love no run away (away)
For your love me i fly away (away)
Say my love no go run away (away)
Many things you dey do
I’m in the mood
Say your love no run away (away)
You dont wona live inside
You know I’m calling, you know I’m calling

(Verse 2)
Girl you too much
And as you dey my mind
I just can’t stop (baby me i no fit stop (2x)
Oh no…. hey
Girl you too much
Only you wey dey my mind
I just can’t stop (baby Oh Oh yea yea).. hey!
Tell your Mama say you wan dey with me
Girl i no go lie
You’re the one that i need
Tell your Papa say i don dey here with you
Girl i no go lie for you you
Me i don dey die for you you

(Chorus)
For your love me i fly away (away)
Say my love no go run away (away)
Many things you dey do
I’m in the mood
Say your love no run away (away)
For your love me i fly away (away)
Say my love no go run away (away)
Many things you dey do
I’m in the mood
Say your love no run away (away)
You dont wona live inside
You know I’m calling, you know I’m calling
See, so many things i wona do
I wona do it with you
I can’t get enough of you.. hey!
It’s been a long time
Am think am dreaming about you
Can we call it love again
Love again!

(Outro)
For your love me i fly away (away)
Say my love no go run away (away)
Many things you dey do
I’m in the mood
Say your love no run away (away)
For your love me i fly away (away)
Say my love no go run away (away)
Many things you dey do
I’m in the mood
Say your love no run away (away)
So many things i wona do
I wona do it with you
Enough of you..
See, so many things i wona do
I wona do it with you
I can’t get enough of you.

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment