Olakira unveils the new self-produced “Kisses” song (+Lyrics)

Date 2023-07-04

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

In My Maserati crooner, Olakira comes back with the new self-produced “Kisses” track. Listen, stream, read the lyrics, buy the song.

The musical endeavour promises an immersive experience, blending mesmerizing melodies, irresistible beats, and Olakira’s musical prowess.

“Kisses” unveils Olakira’s versatility as a talented musician and multi-instrumentalist. Produced by Olakira himself, this enchanting track delves into the depths of love and desire, revealing his ability to craft melodies that tug at the heartstrings. With its smooth vocals, rhythmic cadence, and captivating instrumentation, Kisses stands as a mesmerizing love song that will undoubtedly leave listeners longing for more.

Olakira – Kisses (prod. Olakira)

Get the song

30 June 2023
1 Songs, 2 minutes
℗ 2023 U & I Music

Lyrics

Kisses for you make your order today
I don’t really know wetin’ you want to say
When you call on me
Am ready on my way
Am ready to pay
Kisses for you make your order today
Na tsunami you shake, oh
Come and take your place
I ready be the man wey go show u the way
Follow who know the way

Kilofe
Wetin you want, eh
Where you dey
Share me location
Kilo gbe
Ofili ganga
Panel beat your body bumper
Kilofe
Wetin you want, eh
Where you dey
Share me location
Kilo gbe
Ofili ganga
Panel beat your body bumper

Oya chop kiss
Why you dey do me like this
Girl, I owe you one kiss
Why you dey do me like this?

My spiritual baby pray for me all night
Na me off light
Private session we dey cast and bind
Upakandam style
Only for my personal ashana
Omo no be silicon tatata
This one na original chachacha

Kisses for you
Make your order today
I don’t really know wetin you want to say
When you call on me
Am ready on my way
Am ready to play

Kisses for you
Make your order today
Na tsunami you shake oh
Come and take your place
I ready be the man wey go show u the way
Follow who know the way

Kilofe
Wetin you want eh
Where you dey
Share me location
Kilo gbe
Ofili ganga
Panel beat your body bumper
Kilofe
Wetin you want eh
Where you dey
Share me location
Kilo gbe
Ofili ganga
Panel beat your body bumper

Oya chop kiss
Why you dey do me like this
Girl, I owe you one kiss
Why you dey do me like this?

Tags
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment