Olamide – Another Level (Audio, Lyrics)

Date 2020-10-11

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Olamide is back with “Another Level”. Listen, stream, buy, mp3 download and read the lyrics to the song produced by P.Prime.

Olamide Another Level

Olamide Another Level

On this record titled ‘Another Level‘, produced by P.Prime Olamide shares that at this point of a decade music career he isn’t waiting on anyone’s validation to feel himself. He is on a new level and securing more bags is a major concern.

Olamide – Another Level (prod. P.Prime)

Lyrics

[Chorus]
Enemies steady blocking my way
But me I’m steady making more pay
I dey another level
I dey another level
Me I no dey find their validation
But them ah steady seek attention
I dey another level
I dey another level
Serve the Lord like a waiter
Now getting paper
So many friends wey me love turn me hater
I dey another level
I dey another level
The rain give me joy
Sun me strength
Moonlight and the stars got me feeling okay
I dey another level
I dey another level

[Verse]
Pawon tan ba ni ina otiro
E lo gbomi si
I’ve been in the kitchen e ma fo
E shi ma gbomi si
Forget the babes get the money
Cos that is my policy
Broad daylight robbery
How we no solve it since
Anything I want I go get
You no know me ni since
I be stubborn animal
That’s probably my only sin
Since I came into the scene
Shey you no dey see
I be big deal I fit sell like water to the sea
Competition done there
Straight from the onset
Lyrically busted
Oh yeah I dusted all the niggas they trusted
Now I’m the most wanted
Been a ceo since 22
How they wan contest
Do you understand me, or you not getting the contest
They say I’m doing too much just because I only talk less
Eruku oshodi ni awon eleyi jhoor dogbe
Eruku ti ko si won lenu
Won sere ni wonbe
Ja won laya
Ja won wa le
Bi ti eruku ganja
Bo fo soke be won bi fere pelu igo fanta
Ru won mole bi Rooney
Ma je kon lo counter
Baby ileku won je
Ma gba roof wole but Santa
Heart mi cold bi ti weather Jos
Tin ba la e mo ma ja e
I no dey do padi by force
Eni to fe kirun lo ma kun le kin shey must
Ybnl mafia we don’t give a awwwhhhhh

[Chorus]
Enemies steady blocking my way
But me I’m steady making more pay
I dey another level
I dey another level
Me I no dey find their validation
But them ah steady seek attention
I dey another level
I dey another level
Serve the Lord like a waiter
Now getting paper
So many friends wey me love turn me hater
I dey another level
I dey another level
The rain give me joy
Sun me strength
Moonlight and the stars got me feeling okay
I dey another level
I dey another level

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

1 Comment

Drop A Comment