Olamide – Chimichanga (Audio, Lyrics)

Date 2020-10-15

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Another piece of music off Olamide’s Carpe Diem album is “Chimichanga”. Listen, stream, buy, mp3 download and read the lyrics to the song produced by P.Prime.

Olamide Chimichanga

Olamide Chimichanga

Olamide – Chimichanga (prod. P.Prime)

Lyrics

[Intro]
My baby sugar kilofe
Make i be your maga
No take me play tiki taka
Chop my money like
Chop my money like

You know i no dey bother
Chop my
No dey no dey bother
Chop my
Tiki tiki tiki taka
Chop my money like mo mo
Chop my money

[Verse 1]
Oya baby salam walekum
Let me into your world omoladun
My love for you no geti part 2
(2 2 2)
And i dey get joy when i look at you
(You you you)
I no want to nagede oo
The love i get for you semede
I carry the the money the money fregede
No break my heart like i be jegede

[Pre-Chorus]
Somebody fit talk i no know
Somebody fit talk i no send
What I’m really na wetin me i know
Na you be my gee , my guy and bestfriend
I no like when you dey anger
Make i buy you plane or buy you motor car
Baby tell me what’s the matter
Tete chop my bar like chimichanga

[Chorus]
My baby sugar kilofe
Make i be your maga
No take me play tiki taka
Chop my money like chimichanga baby oo

You know i no dey bother
Like custom me i no dey bother
No take me play tiki taka
Chop my money like chimichanga baby oo

[Post-Chorus]
You know i no dey bother
Chop my
No dey no dey bother
Chop my
Tiki tiki tiki taka
Chop my money like mo mo
Chop my money

[Verse 2]
Omo dey shine dey go
No be your fault ooo
Pimm pimm malo moto
Everywhere good no worry about photo
Ya won lenu like a photo
Iru omo te mi ma’n like
No be lie I’m not sike
Body on check oo like nike
Gbe won make dem carry bike

[Pre-Chorus]
Somebody fit talk i no know
Somebody fit talk i no send
What I’m really na wetin me i know
Na you be my gee , my guy and bestfriend
I no like when you dey anger
Make i buy you plane or buy you motor car
Baby tell me what’s the matter
Tete chop my bar like chimichanga

My baby sugar kilofe
Make i be your maga
No take me play tiki taka
Chop my money like chimichanga baby oo

[Chorus]
You know i no dey bother
Like custom me i no dey bother
No take me play tiki taka
Chop my money like chimichanga baby oo

[Chorus]
My baby sugar
Kilofe make i be your maga
No take me play tiki taka
Chop my money like chimichanga baby oo

You know i no dey bother
Like custom i no dey bother
No take me play tiki taka
Chop my money like chimichanga baby oo

[Outro]
No play no play
No play no play
Tiki tiki no play no play bother
Chop my
Tiki tiki tiki taka
Chop my money like mon mon
Chop my money ooo

No play no play
No play no play
Tiki tiki no play no play bother
Chop my
Tiki tiki tiki taka
Chop my money like mon mon
Chop my money ooo

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment