Omah Lay – Purple Song (Audio, Lyrics)

Date 2022-07-17

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Appreciate the “Purple Song” produced by Tempoe. It comes off Omah Lay’s new album, BOY ALONE. Listen, stream, read the lyrics, buy the track.

Omah Lay Bend You

Omah Lay Bend You

Omah Lay – Purple Song (prod. Tempoe)

Lyrics

[Intro]
Do you know how that feels?
Do you know how it feels to love somebody and they don’t love you back?
Do you know how that feels?

[Verse]
You don’t go turn the TV on (Oh, oh)
And expect me not to be on it (To be on)
You no go touch the radio (The radio)
If you don’t want to hear the voices (Voices)
You don’t have to listen to my songs (Oh, oh)
But you don’t have too many choices
Even if say you kneel down dey beg
Even if say you hook me for neck
Even if the world don dey end
Even if dem don lock me for cell
I cannot let you go
Only water fit cool my soul
Rock my body ’til you hit my bone
Only your shot fit reach my goal
Even if say you catch me dey moan
Even if say you see me dey fuck
Even if my head e don dey touch
Even if I don’t want you no more
You should not let me go (Oh)
Only my water fit cool your soul (Oh)
Only your hand fit heal my wound (Oh)
Only your mouth fit lick my soup (Oh)

[Outro]
Mad

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment