Oritse Femi – Shayo (ft Rocksteady) (Audio, Lyrics)

Date 2022-12-28

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Throwback to the “SHAYO” track by Oritse Femi featuring Rocksteady released on the 1st of January 2009. Listen, stream, read the lyrics, buy the track, mp3 download.

Oritse Femi Wicked World

Oritse Femi Wicked World

Oritse Femi – Shayo (ft Rocksteady)

1 January 2009
10 Songs, 50 minutes
℗ 2009 MSN GANG/Arogumenite Sound, Under Exclusive License to STAR MAKERS DISTRIBUTION

Lyrics

Omo I don shayo I don shayo
My eye don close
Wahala baby na you go tire
Anything you do me I no send
Omo I don shoko I don shoko
Shoko sweet surutu baby na you
Go peme anything you do I no send
I say I don shayo I don shayo
My eye don close
Oritsefemi I no go peme
Anything dem do me I no send
Omo I don shoko I don shoko
Shoko sweet surutu baby na you go peme
Anything you do me I no send

Cos call baba lati o make he hold your lati
Lati too flexand she dey tear her pomo
Baba lati o make you hold your lati
I no won marry come and carry your pikin go
Mama lati o make you hold your lati
Lati too flex and she dey tear her pomo
Mama lati o make you hold your lati
I no won marry come and carry your pikin go
No no ye
I no won marry come and carry your pikin go

To the left to the left
Oh uh oh ye

Omo I don shayo I don shayo
My eye don close
Wahala baby na you go tire
Anything you do me I no send
Omo I don shoko I don shoko
Shoko sweet surutu baby na you
Go peme anything you do I no send
I say I don shayo I don shayo
My eye don close
Oritsefemi I no go peme
Anything dem do me I no send
Omo I don shoko I don shoko
Shoko sweet surutu baby na you go peme
Anything you do me I no send

Mrs akotileta because of you I dey run
Helter sketer
Hust to make you happy just to make things
Better
Forver together
You fall my hands but I no go loose my temper
Because I know a lot of fish ina the river
With my shoko milanmi ma shiver
Cinderella carry your wahala girl
Who won marry ashewo as house wife
Nobody
Obinrin elebolo o
Nobody
If I try am I go run down
Can somebody listen to my bell gbagan

Omo I don shayo I don shayo
My eye don close
Wahala baby na you go tire
Anything you do me I no send
Omo I don shoko I don shoko
Shoko sweet surutu baby na you
Go peme anything you do I no send
I say I don shayo I don shayo
My eye don close
Oritsefemi I no go peme
Anything dem do me I no send
Omo I don shoko I don shoko
Shoko sweet
Surutu baby na you go peme
Anything you do me I no send

Naughty ore dey stay for my area
She get kaka like Jennifer lopez
Naughty ore dey stay for my area
She get kaka like shakira shakira
I say lati won’t you like to marry me
She say yes of course
I will like to marry you well
Lati won’t you marry femi
She say yes of course
I will marry you well
I carry lati marry her as my house wife
I no know sey she be typical ashewo
Ewo marry her as my house wife
I no know sey alti dey share her pomo
Wahala baby o pack make you go
Surutu girl pack your load make you go
Wahala baby o pack make you go
Patapata you too dey gbege

Omo I don shayo I don shayo
My eye don close
Wahala baby na you go tire
Anything you do me I no send
Omo I don shoko I don shoko
Shoko sweet
Surutu baby na you
Go peme anything you do I no send
I say I don shayo I don shayo
My eye don close
Oritsefemi I no go peme
Anything dem do me I no send
Omo I don shoko I don shoko
Shoko sweet
Surutu baby na you go peme
Anything you do me I no send

Omo me I need a girl sey me I go see one
Fine girl make una come to my side
Need a girl sey I go fit see one
Shenke make una come to my side
Aje butter wey mama get money well well
Shenkes make una come to my side
Aj girls me I love unu well well
Surulere girls me I love unu well well
Apapa girls me I love unu well well
Kogi girls me I love unu well well
Festac girl me I love unu well well
Ikeja girls me I love unu well well
Mushin girls I love unu well well
Aja girls o ewo
Woyo woyo
Love unu well well

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment