Oxlade – KU LO SA (A Colors Show) (Audio, Lyrics, A Colors Show Video)

Date 2022-06-18

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Nigerian singer, Oxlade joins A Colors Show, performing the song, “KU LO SA”. Listen, stream, read the lyrics, buy the song.

Oxlade Ku Lo Sa

Oxlade Ku Lo Sa

Oxlade, a Nigerian singer and songwriter who is affiliated with numerous record labels, breaks out onto the music industry with an astounding hit song titled “KU LO SA.”

In addition, Oxlade will be playing at the A COLORS SHOW alongside artists like as Doja Cat, H.E.R, Mahalia, Jorja Smith, and Ayra Starr, amongst others.

You are going to be blown away by the superb and outstanding vocals and beats that are featured on the most recent single.

Oxlade – KU LO SA

Watch Video

Lyrics

[Verse 1]
So many reasons wey I wan dey for you my love
Na you I want to retire with my love
See All the li ku ku things you do de make me Nono
Oh Nono
This distance is taking a hold of me for sure
Baby come

[Chorus]
KU LO SA ( closer )
I want make we dey
KULOSA ( closer )
Girl I want make you
KU LO SA ( closer )
I for like make you
PULL OVER
KU LO SA O ( closer )
Omo I want make we dey
KU LO SA ( closer )
Girl I want make you
KU LO SA ( closer )
I for like make you
PULL OVER
KU LO SA O ( closer )

[Verse 2]
Sheybi na this kind of thing wey de make man see yawa
SEE YAWA
And me I understand say your dad no like me Rara
ME RARA
See I want make you know say me dey for you guarra
GURANTEE O
And if the price be that I for like to see yawa
SEE YAWA
I never trade you for nothing
This love making me de stunting
Without you I no fit do nothing
Omoge tell me what’s up gannn
I never trade you for nothing
This love making me de stunting
Without you I no fit do nothing
Omoge tell me what’s up gannn

[Chorus]
KU LO SA ( closer )
I want make we dey
KU LO SA ( closer )
Girl I want make you
KU LO SA ( closer )
I for like make you
PULL OVER
KU LO SA O ( closer )
Omo I want make we dey
KU LO SA ( closer )
Girl I want make you
KU LO SA ( closer )
I for like make you
PULL OVER
KU LO SA O ( closer )

[Outro]
I never trade you for nothing
This love making me de stunting
Without you I no fit do nothing
Omoge tell me what’s up gannn
I never trade you for nothing
KU LO SA ( closer )
This love making me de stunting
KU LO SA ( closer )
Without you I no fit do nothing
PULL OVER ( closer )
Omoge tell me what’s up gannn
KU LO SA ( closer )

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment