Peruzzi – Baba God (ft. Patoranking) [Audio, Lyrics]

Date 2021-04-09

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Nigeria’s own Choke Norris, Peruzzi recently unleashed the Rum & Boogie album and off it is the Speroach Beatz-produced “Baba God” track featuring Patoranking. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download the song.

Peruzzi Baba God

Peruzzi Baba God

Peruzzi has released a brand new single titled Baba God featuring Patoranking.

The single was taken Off his too sided Rum & Boogie Album which houses 20 tracks.

Peruzzi – Baba God (ft. Patoranking) (prod. Speroach Beatz)

Lyrics

Santamara kura baba
Eh baba
Strong  grace and mercies
Eh baba
And anointing oil combine
Santamara kura baba eh baba

Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey counting my plus no minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey counting my plus and I no minus

For a long time you don cover me
They can’t touch me again
If no be you wey cover me so
Them for don take me away
Man dem wey know me before
They don’t know me again
They don try but they can’t conquer the boy
They can’t hold me again
This love there’s something about it
I can’t do without it
There’s  something about it
I can’t do without it
This love there’s something about it
I can’t do without it
There’s  something about it
I can’t do without it

Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey counting my plus no minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey counting my plus and i no minus

On my knee i dey cry to God eh baba
My God dey for my back and  e no dey sleep
That’s why santamara kura baba ehh baba
E sure me die , e sure me die, e sure me die
As a ghetto man say  I go wear suit and tie
E sure me die, e sure me die , e sure me die
From faith in my business and e go multiply
I just dey denge I dey denge dey pose
Every button wey dem close dem open
Sorry man if i no fit compose
I’m a top star count as one of those
And me say God willing , God willing
Yea we never gonna stop winning stop winning
Forever chilling and bubbling bubbling
From my heart desire this is what me pray everyday

This love there’s something about it
I can’t do without it
There’s  something about it
I can’t do without it
This love there’s something about it
I can’t do without it
There’s  something about it
I can’t do without it

Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey counting my plus no minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey counting my plus and i no minus

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment