Peruzzi – Hypertension (Audio, Lyrics)

Date 2022-08-16

Category Lyrics, Lyrics Video, Naija Songs, New Music

Nigerian singer, Peruzzi returns with the new “Hypertension” song produced by Dante, Stubborn.

Peruzzi Hypertension

Peruzzi Hypertension

Peruzzi – Hypertension (prod. Dante, Stubborn)

Lyric Video

Lyrics

[Intro]
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
(Chanting)

[Verse 1]
I see the signboard (Signboard)
Wey say warning (Warning)
‘Cause your body dangerous
But me I no dey hear word (Hear word)
I dey here till morning (Morning)
And that’s on period (Period)

[Pre-Chorus]
If na style, you get style
If na moves, you get moves, for days
Sotey Sotey Sotey
Other boys dem hoping, boya
You get something for them (Nothing, nothing for them)

[Chorus]
How
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Oh ye ye ye ye ye ye
Ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
Oh ye ye ye ye ye ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension

[Post-Chorus]
(Chanting) (Mami what you working with)
(Chanting) (Oh baby show me working)
(Show me working, show me working)

[Verse 2]
See person figure (See Person figure)
Man dem wan figure your body (Figure your body)
Omo make I take better picture
My people gast see this your body (This your body)

[Pre-Chorus]
If na style, you get style
If na moves, you get moves, for days
Sotey Sotey Sotey
Other boys dem hoping, boya
You get something for them (Nothing, nothing for them)

[Chorus]
How
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Oh ye ye ye ye ye ye
Ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
Oh ye ye ye ye ye ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension

[Outro]
(Chanting)

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment