Peruzzi – “Juba (Bow)” [Audio, Lyrics]

Date 2021-04-22

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Nigerian singer, Peruzzi opens His ‘Rum & Boogie’ album with gratitude in the ShowBeat-produced track titled “Juba (Bow)”. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download the song.

Peruzzi Juba (bow)

Peruzzi Juba (bow)

Peruzzi – Juba (Bow) (prod. Showbeat)

Lyrics

[Intro]
Respect to the maximum
Let us enter his gate with thanksgiving
And his pot with praise
For the Lord is good
And his mercies endures forever
Oh oh
Oh, oh ohh
Oh, ohh
Oh, oh ohh

[Chorus]
Ji ji mo ji ji o
Mo kira fun, mo kira fun, baba o
Mi le ti, mi le ti ti ti, yeh
Mo juba fun, mo juba fun, baba o

[Verse 1]
You save me the drama (drama)
Mandem yarn many things, many things (dem yarn many things)
Nah you get the power (power)
You fight everything, you fight everything (you fight everything)
But if e no be God
Wey dey run my race
I for no fit talk
Dem for no look my face
If e no be God
Wey dey run my race
I for no fit talk
Dem for no look my face
Ji ji mo ji ji o

[Chorus]
Mo kira fun, mo kira fun, baba o (baba)
Mi le ti ti ti ti ti, yea yea
Mo juba fun, mo juba fun, baba o
Ji ji mo ji ji o
Mo kira fun, mo kira fun, baba o
Mi le ti, mi le ti, mi le ti ti ti, yeh
Mo juba fun, mo juba fun, baba o

[Verse 2]
Dem don do wetin dem wan do
Me I let dem say wetin dem wan say
Buh-buh-but, I never fight omo dem don lose (lose)
Shey dem don play wetin dem wan play?
But if e no be God
Wey dey run my race
I for no fit talk
Dem for no look my face
If e no be God
Wey dey run my race
I for no fit talk
Dem for no look my face

[Chorus]
Ji ji mo ji ji o
Mo kira fun, mo kira fun, baba o (baba)
Mi le ti ti ti ti ti, yea yea
Mo juba fun, mo juba fun, baba o
Ji ji mo ji ji o
Mo kira fun, mo kira fun, Baba o
Mi le ti, mi le ti, mi le ti ti ti, yeh
Mo juba fun, mo juba fun, baba o

[Outro]
Mo juba, mo juba, fun baba
Mo juba, mo juba, fun baba o

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment