Peruzzi – “Somebody Baby” (ft. Davido)

Date 2021-03-24

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Peruzzi returns with the Mr Layii-directed visuals to the Fresh VDM-produced “Somebody Baby” new piece of music featuring Davido. Watch the official music video, read the lyrics, listen, stream, buy, mp3 download the song.

Peruzzi Somebody Baby

Peruzzi Somebody Baby

Peruzzi delivers a new tune titled “Somebody Baby” featuring DMW boss, Davido as a lead single from his second studio album “Rum & Boogie.”

Mr Layii directed the video and Fresh VDM produced it.

Peruzzi – Somebody Baby (ft. Davido) (prod. Fresh VDM)

Lyrics

[Intro]
It’s Runway
Xbusta
Pre bang bang
There is a man for every woman
It’s Blaise on the beat baby

[Chorus – Peruzzi]
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush

Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
Like you belong to somebody
Eh eh eh
Just Like you belong to somebody

[Verse 1 – Xbusta]
Somebody first
I be somebody best
I be somebody heart wey dey do kpikpikpi for somebody chest
I be somebody ex
I be somebody next
Baby no go let somebody vex

[Bridge]
O feshe lu
Ayakata
I like your body o
O feshe woh
Ayakata

[Chorus – Peruzzi]
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush

Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
Like you belong to somebody
Eh eh eh
Just Like you belong to somebody

[Verse 2 – Xbusta]
Oya kill a mad man, you go know say em get person
Abi you no dey fear person
Mind the way you dey near person
Show people love as boss wey you be
Mr. Ekeson
No man is a Island, e mean say people get me
If you reject me, people go accept me
No judge time with somebody watch
You no dey feel me but I be somebody crush

[Bridge]
O feshe lu
Ayakata
I like your body o
O feshe woh
Ayakata

[Chorus – Peruzzi]
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush

Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
Like you belong to somebody
Eh eh eh
Just Like you belong to somebody

Watch Video

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment