Portable – Money Before You Love (Audio, Lyrics)

Date 2022-08-19

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

ZaZoo Zehh crooner, Portable makes a come back with the Chilly Ace-produced piece of already viral music titled “Money Before You Love”.

Portable Money Before You Love

Portable Money Before You Love

Controversial Nigerian artist, Portable comes through with his highly anticipated single titled “Money Before You Love.”

The single was released after a snippet of the song made its way online and Nigerians binged on it. The lyrics of the song are very catchy and quite relatable, and you can understand why Nigerians easily fell for it.

“Money Before You Love” also comes after the singer was disqualified from the prestigious Headies Award for his unacceptable behaviour.

Talking about taking advantage of an opportunity, Portable has decided to hop on the attention the snippet garnered on social media over the past week.

Portable – Money Before You Love (prod. Chilly Ace)

Lyrics

Zazu o tun ti zeh o
Man dey paara o (biza biza) man dey weak o (zeh kon to zeh ri e)
Make money before you love
Money kudi ego
God Abeg ooo, Who go help ooo
I fear poverty and to marry the wrong person
God no go shame us ooo
He don get before, he no get again
God don catch am no go end our story
Poor man no get brother, Make money before you love
Poor man go say make e no end with poverty o
Rich man dey pray make he pass seventy o
All eyes on me i love the spirit in me
I believe who believe in me
Trust to believe in yourself
Remember you are born alone
All I want is a really cool money o with peace of mind
Success is my only motherfucking option
If you know where i come from you no go ever pray for my downfall
Zazu aloyin lohun re oo
Omo olalomi again o
Dem call me portable baby o
Son of shaku shaku o eshu o le kole ti jesu o
Never stop praying o
Keep your pride, nobody dey chop grass
If you get money enjoy your self
Happiness is not all about getting all you want
Happiness is free
It is all about enjoying what you have (na money dey ginger me o)
Zazu biza biza o
Man dey para o (zeh kon to zeh ri e)
Man dey weak o
Make money before you love
Money kudi ego o
God Abeg ooo, Who go help ooo
I fear poverty and to marry the wrong person
God no go shame us ooo
He don get before, he no get again
God don catch am no go end our story
Poor man no get brother, Make money before you love
Poor man go say make e no end with poverty o
Rich man dey pray make he pass seventy o (baba seventy)
All eyes on me i love the spirit in me
I believe who believe in me
Trust to believe in yourself
Remember you are born alone
All I want is a really cool money o with peace of mind Zazu
Success is my only motherfucking option
If you know where i come from you no go ever pray for my downfall
Zazu any body pray for your downfall

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment