PrettyBoy D-O – Police n Teef (Audio)

Date 2021-02-16

Category Naija Songs, New Music

PrettyBoy D-O is out with a new single titled “Police n Teef”. Listen, stream, buy, mp3 download the song produced by Higo.

Prettyboy D O Police N Teef

Prettyboy D O Police N Teef

The Higo produced track is laced with kicks, snares, and synths that will definitely have your heading bopping.

In Prettyboy D-O’s words, the track has no genre and he has left it to us and his fans to decide what genre.

PrettyBoy D-O – Police n Teef (prod. Higo)

Lyrics

Me no want 1 girl
Pretty take a 1 2 3
And when they come

Dem dey tell me that they want do me
I no dey run
I no dey run
And when they come, they dey do me like police and thief
Say your boyfriend, do me like police and thief
When olopa still dey do me like police and thief
A nigga wanna be me come dey look for me
She never tell me nothing
Was it my fault?
I ask she got a man,
But still she not talk?
Wasn’t me that take off her skirt
Wasn’t me that take off her dress
Me na boyfriend main problem, issue
Give them sleepless nights, pimple
Me and boyfriend get problem, issue
Give them sleepless nights, wrinkle
Me na boyfriend main problem, issue
Give them sleepless nights, pimple
Me and boyfriend get problem, issue
Give them sleepless nights, wrinkle
Ohhhhh no‼️
Me no want 1 girl
Pretty take a 1 2 3
And when they come
Dem dey tell me that they want do me
I no dey run
I no dey run
And when they come, they dey do me like police and thief
Say your boyfriend, do me like police and thief
When olopa still dey do me like police and thief
A nigga wanna be me come dey look for me
If you want shoot me
Go to Sambisa
I fit fly you, I fit pay for your visa
Make you take time
No go jonze with your sister
If I take shot, I go pop be Kliensman
If you try throw punch
Me I go off shirt
God bless you if that day I dey upset
Right hook, left jab, now blood dey your eye
Pretty fear you, I no be that guy
E no be difficult
E no be difficult
She give me signal
She give me signal
Your girl a freak, she send me text, she send me picture
You won’t believe she got a man, the way she take it off
She never tell me nothing
Was it my fault?
I ask she got a man,
But still she not talk?
Wasn’t me that take off her skirt
Wasn’t me that take off her dress
Me na boyfriend main problem, issue
Give them sleepless nights, pimple
Me and boyfriend get problem, issue
Give them sleepless nights, wrinkle
Me na boyfriend main problem, issue
Give them sleepless nights, pimple
Me and boyfriend get problem, issue
Give them sleepless nights, wrinkle
Ohhhhh no‼️
Me no want 1 girl
Pretty take a 1 2 3
And when they come
Dem dey tell me that they want do me
I no dey run
I no dey run
And when they come, they dey do me like police and thief
Say your boyfriend, do me like police and thief
When olopa still dey do me like police and thief
A nigga wanna be me come dey look for me

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment