Prinx Emmanuel – Ifunanya (ft. Limoblaze) (Audio, Lyrics, Video)

Date 2023-01-31

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

coRekt Music’s singer, rapper and record producer, Prinx Emmanuel releases the music video for His Limoblaze-assisted song, “Ifunanya.” Listen, stream, read the lyrics, buy the track, mp3 download.

Prinx Emmanuel Ifunanya

Prinx Emmanuel Ifunanya

Prinx Emmanuel – Ifunanya (ft. Limoblaze)

January 30, 2023
1 Song, 3 minutes
℗ 2023 coRekt Music

Watch Video

Lyrics

INTRO

Brother Nwachuckwu
And Limoblaze oyoyo

VERSE
I can never understand
Wetin I do to deserve You
You carry my matter for head
Even the one weh no concern You
Even when I carry my leg enter wahala
You carry mpa na aka dey find me
And when You see me
You carry me put ontop Your shoulder
And You start to sing for me

CHORUS
Babym oh
Ima na love egbugom oh
Ifunanyam oh
You know say I no fit bobo You

VERSE
You say babym oh I gat You
When the enemy want to block my road
You say hello hello this is my baby
Make nobody dare touch my baby oh
My baby clo clo closer
You know you know you know
I love you my baby
Tell me what of love is this
‘Cos even when I enter wahala
You carry mpa na aka dey find me
And when You see me
You carry me put ontop Your shoulder
And You start to sing for me

BRIDGE
Because of You I don dey gbes
As You sitdown ontop my case
Plenty better ontop my plate
And You help me dey run my race
And I been see am inside Your eyes
This Your loving e no be childs
Sotey You come agree to kpa
Even when I carry my leg enter wahala
You carry mpa na aka dey find me

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment