Rema – Reason You (Audio, Lyrics)

Date 2023-02-17

Category Lyrics, Lyrics Video, Naija Songs, New Music

The second track from Rema’s double release is “Reason You,” and it was co-produced by Alex Lustig, 80root & LNKmusic. Listen, watch the lyric video, stream, read the lyrics, buy the song, mp3 download.

Rema Holiday & Reason You

Rema Holiday & Reason You

Rema – Reason You (prod. Alex Lustig, 80root & LNKmusic)

17 February 2023
1 Song, 3 minutes
℗ 2023 Mavin Global Holdings Ltd / Jonzing World Entertainment

Lyric Video

Lyrics

[Intro]
Another banger

[Chorus]
Oh omo won
Are you taken or are you available?
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu?
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you

[Verse 1]
Odé n kpemi lomogo
I don turn laughin’ stock to my friends
Say superstar boy like me
For one girl I just dey fool myself
You are special to me
I no fit reason you lеss
You dey shack me like pami
From thе day wey I see you

[Pre-Chorus]
Melanin shinin’
I love that dress and the person in it
In my feelings
Oluwa gan sef deserve credit
Omoge, anything you want
I go give you like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you

[Chorus]
Oh omo won
Are you taken or are you available? (You available-ooh)
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you (Anything in you)
I no go reason you (I no), I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you (I no)
I no go reason you, I no go reason you (Eh, eh, eh, eh)
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu? (Mhm)
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you (Ayy), I no go reason you
I no go reason you (I no), I no go reason you (You-ooh)
I no go reason you, I no go reason you

[Verse 2]
Girls dey find me unto globally
You see me first hand and you no kolobi
The thing dey muzz me
And you dey vex for men ’cause her ex dey toxic
Girl I’m sorry on behalf of everybody
Shey na money, take am baby kilokanmi

[Pre-Chorus]
Melanin shinin’
I love that dress and the person in it
In my feelings
Oluwa gan sef deserve credit
Omoge, anything you want
I go give you like say I be genie
And the way you dey move e be like say you get boyfriend
I say make I ask you

[Chorus]
Oh omo won
Are you taken or are you available? (You available-ooh)
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you (Anything in you-ooh)
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you (Yeah), I no go reason you (Yeah)
I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu? (Heart and my medu-ooh)
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment