Rexxie – “Banger” (ft. Asake) [Audio, Lyrics]

Date 2021-07-01

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off Rexxie’s new project is the self-produced Asake-featured club “Banger” piece. Listen, stream, read the lyrics, buy the song.

Rexxie Banger

Rexxie – Banger (ft. Asake) (prod. Rexxie)

Lyrics

(Yo)
(Ololade mi, Asake)
(One)

(Jibola)
(Yo Rexxie pon this one)

I get the money
Call me “money”
When you need some money
You gats call Mr. Money (o por oh)
They don dey horny
Dem actin’ funny
Dem no know say e no easy to get the money
When you hear the banger ah (ah-ahh)
For Saraphina, you dey feel am (ah-ahh)
Dem be the striker, dem be keeper (keeper nah-nah)
So, I dey feed them with the lamba, oh-ohh
For their arena, dem dey feel am

Kilon soh gan gan? (gan gan)
Won ni o so’pe “o sh’omo gan” (gan gan)
Won ni o so’pe “o ju apa gan” (gan gan)
Aye tiwa koni gan gan
Pause, kilon je pon pon? (pon pon)
Pon pon tiri pon tiri pon (pon pon)
Ten girls tonight, I wan cum
I say no play tonight, I wan some

Ohh, oh-yah
Ohh, oh-yah
Yeah, yeah-hh, yeah-yeah
Ohh, oh-yah (oh na)
Ohh, oh-yah (oh na-na-na)
Yeah, yeah-hh

I get the money
(Yo)
Call me “money”
When you need some money
You gats call Mr. Money
They don dey horny
Dem actin’ funny
Dem no know say e no easy to get the money
When you hear the banger ah (ah-ahh)
For Saraphina, you dey feel am (ah-ahh)
Dem be the striker, dem be keeper (keeper nah-nah)
So, I dey feed them with the lamba, oh-ohh
For their arena, dem dey feel am
(Yo)

Gimme joor, gimme joor, gimme joor
Gimme joor, gimme joor, gimme joor
Gimme joor, gimme joor, gimme joor
Gimme joor, gimme joor, gimme joor
Gimme joor, gimme joor, gimme joor
Gimme joor, gimme joor, gimme joor
Gimme joor, gimme joor, gimme joor
Gimme joor, gimme joor, gimme joor
Gimme joor, gimme joor, gimme joor
Gimme joor, gimme joor, gimme joor
(One)

Bangin’, bangin’, bangin’, bangin’, bangin’-bangin’-bangin’
Bangin’, bangin’, bangin’, bangin’-bangin’-bangin’
Bangin’, bangin’, bangin’, bangin’, bangin’-bangin’-bangin’
(Yo)
Bangin’, bangin’, bangin’, bangin’-bangin’-bangin’
(One)

I get the money
Call me “money”
When you need some money
You gats call Mr. Money
They don dey horny
Dem actin’ funny
Dem no know say e no easy to get the money

Tags /
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment