Rexxie – No More Condition (ft. Zinoleesky) (Audio, Lyrics)

Date 2022-12-09

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Nigerian singer, record producer, Rexxie releases the “No More Condition” piece of music featuring Zinoleesky. The track was co-produced by Tboy da Flame & Rexxie. Listen, stream, read the lyrics, buy the song, mp3 download.

Rexxie No More Condition

Rexxie No More Condition

Rexxie – No More Condition (ft. Zinoleesky) (prod. Tboy da Flame & Rexxie)

7 December 2022
1 Song, 2 minutes
℗ 2022 Hitxlab NG / Dvpper Music

Lyrics

Intro
Keep pouring the flame
Yo!
Huh
Big Vibes

Verse 1

Mo dupe lowo jesu
Say I thank the lord say I’m able
Mo dupe pe mi o kin shey disable
And I get more, available
Ahn, ahn, ahn
Oh lord I’m grateful
E carry my cross, my agbelebu
Say e put food for my table
Na you be the signal for my cable
Ahn-ahn-ahn, ahn

Chorus
No more condition
Na agreement
No more condition
Reason why they put me on every song
Say they know I’ll send it up, ah
Go ask anyone
Call Shakira, go ask Enitan
How e happen, Dem sef no fit talk
Mehn, I just can’t tell it all, ahn
Dem go write petition
If dem wan take it all
My expenditure, know how I spend it all
Dem go write petition
If dem wan take it all
My expenditure, know how I spend it all
No more condition
No more condition
No more condition
(Yo)
No more condition

Verse 2

Ahn, no more condition
I see clearly, no more confusion
I had to make risky decisions
That got me new oppositions
Fuck what you see, saw
Them say this life be like see-saw
Human down, another man go up
So when I need a man, your brother man show up
You signal for my cable
Ahn-ahn-ahn, ahn

Chorus
No more condition
Na agreement
No more condition
Reason why they put me on every song
Say they know I’ll send it up, ah
Go ask anyone
Call Shakira, go ask Enitan
How e happen, Dem sef no fit talk
Mehn, I just can’t tell it all, ahn
Dem go write petition
If dem wan take it all
My expenditure, know how I spend it all
Dem go write petition
If dem wan take it all
My expenditure, Know how I spend it all
No more condition
No more condition
No more condition
No more condition, Ahn-ahn

Outro
Yo
Big Vibes

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment