Rudeboy – “Catch Your Fever” [Audio, Lyrics]

Date 2021-08-11

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off the album, Rudykillus by Rudeboy is the song, “Catch Your Fever” produced by Orbeat. Get the song, read the lyrics.

Rudeboy Catch Your Fever

Rudeboy Catch Your Fever

Rudeboy – Catch Your Fever (prod. Orbeat)

Lyrics

Intro
(It’s orbeat on the beat)
Woh Uwoh
Ih ye eh
Woh uwoh

Verse 1
Girl I don go
Do some medical check up the doctor say me need to kpanko eh-eh
Now I wan know
If there’s a possibility wey go make you consider to come home
Come home

Pre-Chorus
My doctor tell me say my temperature dey fail
he write prescription say na u go cure my case oh
He tell me say one in the morning (after me breakfast)
Another in the afternoon
Two before bedtime (and after midnight )
Overdose till the break of dawn

Chorus
I don catch your fever I want you my baby (my baby)
Now I don dey shiver I need you my baby (my baby)
I don catch your fever I want you my baby (my baby )
so make you come deliver me I dey beg you my baby, my baby
My baby, my baby

Verse 2
You be one in a million u better pass the girls with the silicon
My body just dey para para for your paracetamol and agbalumo
You be the chosen one, my baby you are the only one
You gat me going crazy oh ye ye ye (ye ye ye)

Pre-Chorus
My doctor tell me say my temperature dey fail
he write prescription say na u go cure my case oh
He tell me say one in the morning (after me breakfast)
Another in the afternoon
Two before bedtime (and after midnight )
Overdose till the break of dawn
He tell me say one in the morning (after me breakfast)
Another in the afternoon
Two before bedtime (and after midnight )
Overdose till the break of dawn

Chorus
I don catch your fever I want you my baby (my baby)
Now I don dey shiver I need you my baby (my baby)
I don catch your fever I want you my baby (my baby )
So make you come deliver me I dey beg you my baby, my baby

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment