Rudeboy – “No Gimme Space” [Audio, Lyrics]

Date 2021-08-13

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off the album, Rudykillus by Rudeboy is the song, “No Gimme Space” produced by Lord Sky. Get the song, read the lyrics.

Rudeboy No Gimme Space

Rudeboy No Gimme Space

Rudeboy – No Gimme Space (prod. Lord Sky)

Lyrics

Nutty dem
no no nah nah nah
(no space me geh geh no space me )

Chorus :
No gimme space oh
cos if u do dem go kidnap me girl, girl for ur face oh
and if u no see me dem don carry me go
So no gimme space oh
cos if u do dem go kidnap me girl and for face oh
and if u no see me dem don carry me go

Verse 1 :
Eh! See dem pretty girls nothing dey worry dem
very mystical na who go carry dem, demma critical na person go marry dem
look at all of dem demma sweet demma nutty dem oh
Baby shine ur eyes no dey fashi dem no dey gbadun dem most of dem are batty girls
if na worry girls (hey) fine girls look at all of dem demma sweet demma nutty dem oh

Verse hook :
(Oh oh oh oh)
as we dancing geh geh no space me geh geh no letting go
(Oh oh oh oh )
As we winning geh geh just squeeze me geh geh you take control oh
(Oh oh oh oh)
Girl just leave dem jeje give dem the gehn gehn like is their show
(Oh oh oh oh)
And no dull me geh geh rock me well well

Chorus :
No gimme space oh
cos if u do dem go kidnap me girl, girl for ur face oh
and if u no see me dem don carry me go
So no gimme space oh
cos if u do dem go kidnap me girl and for face oh
and if u no see me dem don carry me go

*Post chorus
Dem go carry me carry me go, dem go carry me go
I say dem go carry me go (carry me go )
no space me geh geh no space me( aii)

Verse 2:
I say dem plenty baby fire dem we go rewire dem hire dem retire dem
U no be zombie and some of dem are feeling dat u dundi ( aii)
lord have mercy cos I gat your back baby roger that
see them feeling cool like a fool with no master plan
never tell me that you want a gap gimme dat body don’t be stingy don’t you ever slack
(So baby see them oh)
Me me me, me know what me see me know say demma getty plan b
(Baby Kill dem oh )
Demma show me bigger hips dey wanna do me but me can’t cheat x 2
Nutty dem.

(Oh oh oh oh)
as we dancing geh geh no space me geh geh no letting go
(Oh oh oh oh )
As we winning geh geh just squeeze me geh geh you take control oh
(Oh oh oh oh)
Girl just leave dem jeje give dem the gehn gehn like is their show
(Oh oh oh oh)
And no dull me geh geh rock me well well

Chorus :
No gimme space oh
cos if u do dem go kidnap me girl, girl for ur face oh
and if u no see me dem don carry me go
So no gimme space oh
cos if u do dem go kidnap me girl and for face oh
and if u no see me dem don carry me go

Written By

View All Articles

Official Agency/Label/Management/A&R/PR reporting profile. Drop your correspondence with contact@mpmania.com

+Comment

Drop A Comment