Ruffcoin – “Chuba Aku” (ft. Umu Obiligbo) [Audio, Lyrics]

Date 2021-08-19

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Ruffcoin unveils a new Jay Nunny-produced song, “Chuba Aku” featuring Umu Obiligbo. Get the song and read the lyrics.

Ruffcoin Chuba Aku

Ruffcoin Chuba Aku

Ruffcoin – Chuba Aku (ft. Umu Obiligbo) (prod. Jay Nunny)

Lyrics

She no send you what do you expect
Ego ne buta respect
So you gotta get it if you must flex
To be that guy wey dey contest
I used to have a girl called Adaku
Adaku bu front and back
Adaku bu top and pant
Adaku na to wa nti
So I carry my Adaku ka yin ge kele onye eze
Onye eze see my Adaku
Onye eze gbagie mu aka
Its one of those things sha
Those things wey guys gat to see sha
Make I tell you how e be everything no be money but money na everything sha

The boy no fine but ma na o bu te aku
Hapu that girl je chuba aku
Boy je chuba aku
Hapu that girl je chuba
No body gat your back
Hapu that girl je chuba aku
Boy je chuba aku
Hapu dat girl je chuba

Find money
You go need money
Mama need money
Baby need money
She like money
You wan jolly
Tell me who no like am
Tell me who no like money

 

You dey on ? say you dey lost
Ona di kwa risky ka board
Express gi ka burn kwa
Wanna ? ki isi ewu shut up

You say she like money
Tell me who no like money
Ruffy nwa chuckwu ruffy eh
You dey like turkey
Me sef dey like turkey
Oga mmia mmia mmia
Sunny nwachuckwu
Echolu Odoyewu
Odo mi owo
Na money be fine bobo
Na money be fine bobo

The boy no fine but ma na o bu te aku
Hapu that girl je chuba aku
Boy je chuba aku
Hapu that girl je chuba
No body gat your back
Hapu that girl je chuba aku
Boy je chuba aku
Hapu dat girl je chuba

Find money
You go need money
Mama need money
Baby need money
She like money
You wan jolly
Tell me who no like am
Tell me who no like money

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment