Date 2021-02-16
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
Sean Tizzle – Know Me (prod. Finito)
(Verse 1)
Make you no go let them lie to you, oh wow wow, you know say me I no fit play you for a fool
And no go hear dem say dem say, give me good loving all day, always
Girl, it’s not (?) If I misbehave, cos you dey my mind for plenty days
If you leave I no go feel the same, I just got one question
(Chorus)
Shoma bamidele and get to know me more, omo, ma lo gunyan mi kere and you sweet pass shitor
And girl yeah, don’t you keep me waiting but I fit wait some more
Cos at the end of the day, you go show me love
(Pre-Chorus)
Omoge you be the koko, show me the koko, girlie just dey pepper dem your body atarodo

(Verse 2)
Girl you so defined, oh yeah, girl I like your vibe, I no fit pretend
And girl is you I want don’t want nobody else, ma lo gbeyen wa just let me know what’s up cos ife re wa lokan mi