Senth – Senthololo (Audio, Lyrics)

Date 2022-12-17

Category Lyrics, Naija Songs, New Music, Upcoming Artists

From the extended play, SENTH OF HER, YBNL newest act, Senth releases the song “Senthololo” produced by Yu.K. Listen, stream, read the lyrics, buy the track.

Senth Senth Of Her

Senth Senth Of Her

Senth – Senthololo (prod. Yu.K)

14 December 2022
1 Song, 2 minutes
℗ 2022 YBNL Nation / EMPIRE

Lyrics

[Intro]
Oh, yeah, yeah
Oh, yeah, yeah
Oh my love
Oh my love
Oh my love
Oh my love

[Verse 1]
Since 18 I’ve been unlucky
Too many girls buh dey no wan play with me
Buh yet I’m still searching
I hope one day I find my Cinderella
Hope I’ll love and treat her better
‘Cause too many girls don break my heart oh

[Pre-Chorus]
Tonight na me and you for here
And we go spend money for here
We go do everything for here
And baby dem no go drag us for twitter

[Chorus]
Nobody go know
Nobody go know
Nobody go see us
Nobody go know
Nobody follow
Only me and you
Cover the curtain, hmm
Enter the duvet
Make we start to gist
Nobody go know
Nobody go know
Nobody go see us
That be the reason
Why the girls dem call me
Senth olo lo lo lo lo
Senth olo lo lo lo lo lo lo lo
Senth olo lo lo
Now the girls dem call me
Senth olo lo lo lo lo
Senth olo lo lo lo lo lo lo lo
Senth olo lo lo

[Verse 2]
My baby nobody go disturb us
And I know you like me ’cause I stubborn
GirI I no go lie you dey enter me
And I ready do anything for you
Hmm, hmm
Follow me go down
Hmm, hmm
Show me your thick thighs
Hmm, hmm
These are the reasons why I want to spend my money on you

[Pre-Chorus]
Tonight na me and you for here (Na me and you for here)
And we go spend money for here (Ooou, you know)
We go do everything for here
And baby dem no go drag us for twitter

[Chorus]
Nobody go know
Nobody go know
Nobody go see us
Nobody go know
Nobody follow
Only me and you
Cover the curtain, hmm
Enter the duvet
Make we start to gist
Nobody go know
Nobody go know
Nobody go see us
That be the reason
Why the girls dem call me
Senth olo lo lo lo lo
Senth olo lo lo lo lo lo lo lo
Senth olo lo lo
Now the girls dem call me
Senth olo lo lo lo lo
Senth olo lo lo lo lo lo lo lo
Senth olo lo lo

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment