Sess – Trouble (ft. Simi) (Audio, Lyrics)

Date 2021-11-06

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off Sess’ new ‘Spotlight’ project is the Simi-featured “Trouble” track. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download.

Sess Trouble

Sess Trouble

Sess, a Nigerian music sensation, drops a new alluring soundtrack dubbed, “Trouble” featuring Simi.

The new entry, “Trouble” is lifted from his recently released EP titled, “Spotlight EP” which contains a total of seven songs with features from Yemi Alade, Simi, Falz, Teni, Adekunle Gold, and Psycho YP.

Sess – Trouble (ft. Simi)

Lyrics

I see you geti problem
I see you geti problem o
It’s like you don’t know your place yea
Me I no Dey take nonsense ooo
You no dey look face o
Abi you don dey craze o
It’s like you don’t know your mate yea
Come make I put you for your place
Omo just because say you get cheddar
You think say I resemble Bella
You suppose know you no fit to enter
You miss road you no check weather
Oga Ade
You wey you be player o
Be like say igbaju lo fe gba o
Say no be me, boy
Make you find another one

Oh you looking like trouble (looking like trouble)
Me I no want trouble
Oh see me see trouble
Me I no like trouble o
See I warn you o
I’m not the one for you
And I no go fit fall
See me see trouble
Me I no like trouble o .

Me I like trouble gan gan ni ( I like trouble gan gan )
I no go, I no go lie i must to get you dan dan ni (baby)
Cuz me I wanna love you in the morning
I wanna love you in the evening
Girl why you acting funny
You come Dey do like say you no see me (baby)
Girl check weather
You see say e colie wella
I wanna pull your body closer
Girl I’ll make it wetter
Oga Ade , you wey you be player o
Be like say igbaju lo fe gabe o
Igbaju Mofe gba o , e no matter o baby

Oh you looking like trouble (looking like trouble)
Me I no want trouble
Oh see me see trouble (Oh see me see trouble yea)
Me I no like trouble o
See I warn you o
I’m not the one for you
And I no go fit fall
See me see trouble
Me I no like trouble o .
(I’m looking for trouble, I’m ready for battle , baby)
I know you are nothing but trouble,
But I’m ready for battle , you know that I want you yea ).

Tags /
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment