Skiibii – Bobo (Audio, Lyrics)

Date 2022-08-17

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Nigerian singer, Skiibii releases the song, “Bobo” which is produced by trending record producer, Niphkeys.

Skiibii Bobo

Skiibii Bobo

The Afrobeat musician’s ability to shine in his chosen genre is celebrated in the fast-paced “Bobo.”

Skiibii continues his rebirth story as he performs for us, entrancing us with his unique singing style and some compelling literary words.

The last released track, “Trenches,” was released a few months later and is follow-up by this new song.

Skiibii – Bobo (prod. Niphkeys)

https://www.youtube.com/watch?v=AvA0IrqOV0c

Lyrics

Nipkeys
Look back and na me call u
Come close make I comfort u
Check phone I don inbox you
Cash app make I load u
Sweet life wey go injure u

Slow down malo question u
Clear eye make u see road
Money long be like network
Shey u no see say,
shey u no see say I dey try
I get u for mind

Baby no be lie
Shey u no see say,
shey u no see say I dey try
I get u for my mind
Baby no be lie

Bobo dey travel
Bobo dey gbadun
Lavida Loca
Make I go throwback laye laye o

Bobo dey travel
Bobo dey gbadun
Lavida Loca
Make I go throwback laye laye o

Ta ka oshi danu
Mo taka oshi danu
Ta ka oshi danu

Ta ka oshi danu
Mo taka oshi danu
Ta ka oshi danu

Shey you no see say,
Shey you no see say, I dey try
I get you for mind
Baby no be lie

Shey you no see say,
Shey you no see say, I dey try
I get you for mind
Baby no be lie

Bobo dey travel
Bobo dey gbadun
Lavida Loca
Make I go throwback laye laye o

Bobo dey travel
Bobo dey gbadun
Lavida Loca
Make I go throwback laye laye o

Bobo dey for you
Bobo dey for you
Bobo dey for you
Bobo dey for you
Bobo Bobo

Look back girl na me call you
Come close make I comfort you
Check phone I don inbox you
Cash app make I load you

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment