Skiibii – Flex (Audio, Lyrics)

Date 2022-09-04

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Out of Skiibii’s new Life Of A King (Aiye Oba) project comes the “Flex” song produced by Niphkeys.

Skiibii Life Of A King (aiye Oba)

Skiibii Life Of A King (aiye Oba)

Skiibii – Flex (prod. Niphkeys)

Lyrics

Niphkeys

Problem no fit my body o
Wahala no fit my body o
Kasala no fit my body o
Oh no

I just wanna flex
Make I no dey stress
I deserve the best
Omo ope dey dress
I just wanna flex
Make I no dey stress
I deserve the best
Omo ope dey dress

Oh no

You no sabi but you think you know me
If you owe me
Better pay me what you owe me

Tags
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment