Skiibii – If I Ever (ft. Crayon) (Audio, Lyrics, Viral Video)

Date 2021-12-01

Category Lyrics, Lyrics Video, Music Video, Naija Songs, New Music

Skiibii, off His new project, drops the Runcheck-produced “If I Ever” featuring Crayon. Listen, watch the viral video, stream, buy, read the lyrics, mp3 download.

Skiibii If I Ever

Skiibii If I Ever

Skiibii – If I Ever (ft. Crayon) (prod. Runcheck)

Viral Video

Lyrics

If I no feel am omo I go tell you
( why I no go tell you)
If I no like am omo I go tell you o
( I go I go let you know )
If I no love you I go tell you
I no dey hide my feelings o
Cos my feelings don’t lie

If I ever if I ever o
If I ever if I ever if I ever o
If I ever if I ever if I ever o
If I ever if I ever do you wrong o
Na my bad o no vex
If I ever if I ever o
If I ever if I ever if I ever o
If I ever if I ever if I ever o
If I ever if I ever do you wrong o
Na my fault o no vex

My baby tomatoe I’ll be your commando
If I ever do wrong make I know
If I ever do wrong make I know
Everybody dem know say your matter for my neck e choke
Oh Baby take am slow
So baby take am slow
Aiye lo ma lo je ni santorini
Won ma gbe e jaiye ni torimi
Won ma ke e gan ni torimi
Ni torimi

If I no feel am omo I go tell you
( why I no go tell you)
If I no like am omo I go tell you o
( I go I go let you know )
If I no love you I go tell you
I no dey hide my feelings o
Cos my feelings don’t lie

If I ever if I ever o
If I ever if I ever if I ever o
If I ever if I ever if I ever o
If I ever if I ever do you wrong o
Na my bad o no vex
If I ever if I ever o
If I ever if I ever if I ever o
If I ever if I ever if I ever o
If I ever if I ever do you wrong o
Na my fault o no vex

If I ever lie
Make water carry me go
Cos na only be my own
Na only you wey I know
If I ever lie
Make water carry me go
Cos na only you I know
Na you wey go be my own

If I ever jonz your love
If I ever gok your love
???
If I ever if I ever o
If I ever if I ever if I ever o
If I ever if I ever if I ever o
If I ever if I ever do you wrong o
Na my bad o no vex
If I ever if I ever o
If I ever if I ever if I ever o
If I ever if I ever if I ever o
If I ever if I ever do you wrong o
Na my fault o no vex

+Comment

Drop A Comment