SperoachBeatz – No Pressure (ft. Bad Boy Timz) (Audio, Lyrics)

Date 2021-11-30

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Record producer, SperoachBeatz off His new project unveils the self-produced song, “No Pressure” with Bad Boy Timz. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download.

Speroach Beatz No Pressure

Speroach Beatz No Pressure

Speroach Beatz – No Pressure (ft. Bad Boy Timz) (prod. Speroach Beatz)

Lyrics

[Intro]
O shock won ba kan
Bad boy timz in the building now
Lenu Speroach

[Verse 1]
I know say you don dey intoxicated
With this love
I no fit explain how i dey feel
About this your love
I know say you don dey intoxicated
With this love
My baby wats up
Why you come dey form

[Chorus]
No pressure
Na you dey give dem tension
No pressure
Your body na center of attention
No pressure
Na you dey give dem tension
No pressure
Your body na center of attention

[Verse 2]
Where be your turning
Baby this your body dey on point
Towards your direction
My kponono point
Baby girl whats up
No nje fullstop

[Chorus]
No pressure
Na you dey give dem attention
No pressure
Your body na center of attention
No pressure
Na you dey give dem attention
No pressure
Your body na center of attention

[Outro]
I know say you don dey intoxicated
With this love
I no fit explain how i dey feel
About this your love
I know say you don dey intoxicated
With this love
My baby wats up
Why you come dey form

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment