SperoachBeatz – Do Me (ft. Oxlade) (Audio, Lyrics)

Date 2021-12-01

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Nigerian record producer, SperoachBeatz off His new project, features Oxlade on the self-produced song, “Do Me”. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download.

Speroachbeatz Do Me

Speroachbeatz Do Me

SperoachBeatz – Do Me (ft. Oxlade) (prod. SperoachBeatz)

Lyrics

[Chorus]
Omo the things you do me
E dey make me worry
And the things wey you carry
E big pass lorry
Shebi you say you want leave me
E dey make me worry
Baby dont deceive me
I no go hear sorry

[Post-Chorus]
Ayeah Ayeah oooo
E dey make me wan crase o Ayeah
Ayeah
If i be lawyer i don lose your case o
Ayeah Ayeah oooo
E dey make me wan crase o Ayeah
Ayeah
If i be lawyer i don lose your case o

[Verse]
Mama say mama makunsa
For my face you be like shining star
On my to still love
On my way to take you go away
No dey play with a star
Ready yes me i go dey your side
One question
Will you be ride or die
Cos everything i got is by your side
Oh my baby ooo
Yeah yeah yeah yeah yeah
Wooooouuuu
Nobody can love you like i do
Every likkle thing you do
Make we wanna see you more & Everyday
Nobody can Love you like i do

[Chorus]
Omo the things you do me
E dey make me worry
And the things wey you carry
E big pass lorry
Shebi you say you leave me
E dey make me worry
Baby don’t deceive me
I no go hear sorry

[Post-Chorus]
Ayeah Ayeah oooo
E dey make wan crase o Ayeah
Ayeah
If i be lawyer i don lose your case o
Ayeah Ayeah oooo
E dey make me wan crase o Ayeah
Ayeah
If i be lawyer i don lose your case o

[Outro]
Omo me i don crase
Me i don manya
Me i don jongodo
Me i don Jogodo
Me i don manya
Me i don shamprapra
Me i don kplanga oo
Me i don Crase
Me i don Gbase
Me i don stupid untop your matter

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment