Spyro – Who Is Your Guy? (Audio, Lyrics)

Date 2022-12-14

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Spyro releases the new song, “Who Is Your Guy?” Listen, stream, read the lyrics, buy the track, mp3 download.

Spyro Who Is Your Guy

Spyro Who Is Your Guy

Spyro – Who Is Your Guy?

25 November 2022
1 Song, 2 minutes
℗ 2022 TAP Music / Azuri

Lyrics

Who is your guy? (Spyro)
Na only me walahi
See as we dey like beans & rice
I will never leave your side (I will never ever go)
I dedicate my life to you my guy
Even if the road rough i no mind
‘Cause you be my Gee for life
Yeah I’m feeling good tonight
Cause i dey here with my guy
I get plenty for my mind
But right now am with my guy
I no dey fear them gat my back
Shey you don see my formation
Agbalabi combination
Sight the inspiration
And we don get concentration
When my guys dem wole o
Bad energy far away o
I thank God for my real gees
Good friends no be money
Who is your guy? (Spyro)
Na only me walahi
See as we dey like beans & rice
I will never leave your side (I will never ever go)
I dedicate my life to you my guy
Even if the road rough i no mind
Cause you be my Gee for life

Tags
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment