Teni – “HUSTLE”

Date 2021-03-21

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off Teni’s WONDALAND album is the Pheelz-produced “HUSTLE” track. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download the song.

Teni Hustle

Teni Hustle

Teni – HUSTLE (prod. Pheelz)

Lyrics

I wan talk my mind o
For anyone wey fit relate o
Ri-di-mah-kool-a-yooo

Sometimes it feels like success is a trap
And sometimes it feels like people don’t understand
Cos the pressure e plenty and expectations high
Even your day ones wey suppose get your back sometimes day ones dey fight
And everybody has an opinion on how you suppose live your life
And even people wey suppose to show you the way na the people dey backbite

No be pride, no be ego
Sometimes I gas change my mind
Sometimes I gas dey behind
Sometimes I will have to say no
Sometimes I gas pour water on top my head
Make this pressure no drive me insane o
So if you see me outside and I no greet you
No vex baba, my head e full o
And baba you know the level

Na this hustle I dey so
(Aye aye ah, aye aye ah, aye aye ah)
Na this hustle I dey so
(Aye aye ah, aye aye ah, aye aye ah)

This hustle can be so overwhelming sometimes
No add your own join my own
I gat so many things I dey reason
No bother me o
Wo ni iru pala pala wo gan gan l’eleyi
Ki lo se t’enikan o se ri o
Cos family go call, enemy go call
I don’t know who is who

No be pride, no be ego
Sometimes I gas stay away
When I have nothing to say
Sometimes I will have to say no
Sometimes I gas pour water on top my head
Make this pressure no drive me insane o
So if you see me for show and I no greet you
No vex baba, my head e full o
And baba you know the level

Na this hustle I dey so
(Aye aye ah, aye aye ah, aye aye ah)
Na this hustle I dey so
(Aye aye ah, aye aye ah, aye aye ah)

Of course, of course, Them say Teni pompous, yeah
Cos I put myself first
Whoa, they say Teni pompous, yeah
But it’s all love, all love, brother, yeah, it’s all love
Whoa, it’s all love, my brother, it’s all love
And I’m good with it

Tags /
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment