Terri – No Lie (remix) (ft. Rema) (Audio, Lyrics)

Date 2022-08-15

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off the Deluxe version of the extended play, In Transit – Nigerian singer, Terri remixes the “No Lie” song with Rema. The piece of music was produced by Princeton.

Terri In Transit Deluxe

Terri In Transit Deluxe

Terri – No Lie (remix) (ft. Rema) (prod. Princeton)

Lyrics

[Intro: Terri]
Eh yeah
Prr
Hmm

[Chorus: Terri]
The love wey you gimme gimme gimme
Big pass ocean
I no go let another man come put hand for my portion
Na your type I dey pray for
You turning the ocean
And I wan come, I wan come
Girlie o (oh!)
Send location

[Verse 1: Terri]
A ju kpa kpa ju kpa kpa oh
Omo to shan
Omo lepa
Wa de rimi ni
Malo japa
Girl you know your body be the matter
Ina mi ina mi tonight
Shey you no see
How I fight for your right
When you call on
Shey na shine your light
Why you far away
No dey wait for go slow

[Verse 2: Rema]
I wonder why my school lied to me
But you are true definition of fine art
I no fit ever dey sketchy
I dey represent you guess I fit call am fan art
Omo to shan o
Omo to shan o
Girl you dey turn me
Omoge when I don fall for you I go fall
I no fit to ever mess up
Girl you dey burst my brain when you dey bend low
And you dey make all the girls come dey jealous
I no fit ever play with you like auxiliary cord
Just promise say you no go leave me for work
Shake it brake it oya kpekere
You know say for love me I be werey
I no send any other opempe
Say na you I wan make e my baby o
Anytime way you call on me oh shawty
You know say I go dey available
Say you dey press all my pim pim pim pa pa pan
Push and start (yeah)

[Chorus: Terri]
The love wey you gimme gimme gimme
Big pass ocean
I no go let another man come put hand for my portion
Na your type I dey pray for
You turning the ocean
And I wan come, I wan come
Girlie oh (Girlie oh)
Send location

[Verse 3: Terri]
Me I no wan fall
Me I no wan fall
From fry pan to fire o
Wan dey be like Bonnie and Clyde
Won mo ju mi o
When I miss you o
I go call you tire o
I gat what you need
You go feel my long gun gun
Wonder why you act like you don’t want one
Mo ma saare kaba kaba
I go run run run
To where you dey o
Today today

[Chorus]
The love wey you gimme gimme gimme
Yeah
Big pass ocean
I no go let another man come put hand for my portion
Yeah
Na your type I dey pray for (Pray for)
You turning the ocean
And I wan come, I wan come (Girlie oh)
Send location
Yeah

Tags / /
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment