T.I Blaze – Benefit (Audio, Lyrics)

Date 2022-12-08

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

On Nigerian singer, T.I Blaze’s EL Major album, Okizy produces the “Benefit” song. Listen, stream, read the lyrics, buy the track, mp3 download.

T.i Blaze El Major

T.i Blaze El Major

T.I Blaze – Benefit (prod. Okizy)

18 November 2022
1 Song, 2 minutes
℗ 2022 Dvpper Music

Lyrics

General Kizy

You no get benefit, bro, but you still dey gara
How we suppose to know ya past, if e no be human, bruh
Come, make you dey work, you go follow woman into Kafansha
And, when they ask you go work, won ni “ko d′agbaya”
Dem no dey tell person to work oh (ah-ah, yeah)
Dem no dey tell person, suffer dey somewhere dey hide (hide, ah)
Dem no dey tell person to work oh (work oh)
Dem no dey tell person, suffer dey somewhere dey hide

Every day of my life, I’ve been thanking God (thanking God)
The things I have and the things to come (things to come)
Alhamdulilah for my life today
It′s a cold world, omo, I lost alot
I lost a lot and I lost trust
I won them my sins, but they won before
I’ll be living like every day na birthday

You no get benefit, bro, (you no get, yo-yo-yo), but you still dey gara (mm-ah, ah)
How we suppose to know ya past, if e no be human, bruh
Come, make you dey work, you go follow woman into Kafansha
And, when they ask you go work, won ni “ko d’agbaya”
Dem no dey tell person to work oh (ah-ah, yeah)
Dem no dey tell person, suffer dey somewhere dey hide (hide, ah)
Dem no dey tell person to work oh (work oh)
Dem no dey tell person, suffer dey somewhere dey hide

Dangerous

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment