Tim Godfrey – Shine (ft. Prinx Emmanuel) (Audio, Lyrics, Video)

Date 2022-10-19

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Tim Godfrey collaborates with Prinx Emmanuel for the “Shine” song they both co-produced. Watch the music video, listen, stream, read the lyrics, buy the track.

Tim Godfrey Shine

Tim Godfrey Shine

Tim Godfrey – Shine (ft. Prinx Emmanuel) (prod. Prince Emmanuel & Tim Godfrey)

30 September 2022
1 Song, 3 minutes
℗ 2022 Rox Nation

Watch Video

Lyrics

People dey ask me say
Wetin dey make me shine
El le le le
I just dey tell them say
Na baba loke dey make me
Shine (16x)
Aya Aya
I dey kaka raka
No more scatter scatter
Everything kaka raka
I dey shine 3x
I dey shine shine shine
I just dey tell them say
Na baba loke dey make me
Shine (21x)
Brother Nwachukwu
Listen
I shine bright
The sun dey do IT
Even my future sef
They wan blind me
And when the people try to wan whine me
I no dey fear
Jehovah don sign me
I don’t beg for bread
I got the best baker
I’m so high
I look down on sky scrapers
He prepared the table before me
In the presence of my enemy
With like 19 waiters
My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call Van Dam
2x
I say Nobody go fit to stop my shine
Nobody go fit to bring me down
Even Nepa no go for cut my light
And many people don dey wonder why
Why I dey shine shine shine
Twinkle twinkle Little star
Make you no dey wonder
Na Baba Loke dey make me…..
My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call Van Dam

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment