Timaya – No Limit (Audio, Lyrics, Visualizer)

Date 2020-11-19

Category Lyrics, Lyrics Video, Naija Songs, New Music

Off Timaya’s Gratitude album is “No Limit”. Watch the lyric visualizer, stream, listen, buy, mp3 download and read the lyrics to the song produced by Spotless.

Timaya No Limit

Timaya No Limit

Timaya – No Limit (prod. Spotless)

Watch Lyric Visualizer

https://www.youtube.com/watch?v=xGNFnONT8uk

Lyrics

You make me go tipapatipatipatipati
You make me go tipapatipatipatipatipa my body electric
Me make me go gbas gbos (right) tipapatipatipatipati
You make me go tipapatipati gbongbontigbongbon
I’m crazy (oouuh jaga)
Chulo gat no limit (right)
Mans gat no limit (rigth)
Chulo gat no limit, everybody know me I gat no limit
Whenever me come dem feel it, mans gat no limit
Chulo gat no limit, me gat style, me I gat no limit

I feel good and I feel so nice
And the boy so far from loss (ehh)
Step inna the place everybody dem know
Say the boy so dangerous
Where dem? where dem? who dem be?
Where dem? where dem? Who dem dey?
When you turn your radio
And you on your TV na my face una must to see

You make me go tipapatipatipatipati
You make me go tipapatipatipatipatipa
My body electric
Me make me go gbas gbos (right) tipapatipatipatipati
You make me go tipapatipati gbongbontigbongbon
I’m crazy (oouuh jaga)
Chulo gat no limit (right)
Mans gat no limit (rigth)
Chulo gat no limit, everybody know me I gat no limit
Whenever me come dem feel it, man’s gat no limit
Chulo gat no limit, me gat style, me I gat no limit

See! me I dey live my life, I no get your time
Call me anti-social
Check my style you go know say
My Mclaren no be Toyota
All of my girls them a feel me
From Jo’burg down to Elegushi
All the money when I get for my lifetime
I swear I no know the total
You make me go tipapatipatipatipatipa
You make me go tipapatipatipatipatipa
My body electric
Me make me go gbas gbos (right) tipapatipatipatipatipa
You make me tipapatipati gbongbontigbongbon
I’m crazy (oouuh jaga)
Chulo gat no limit (right)
Mans gat no limit (rigth)
Chulo gat no limit, everybody know me I gat no limit
Whenever me come dem feel it, man’s gat no limit
Chulo gat no limit, me gat style, me I gat no limit

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment