Date 2020-11-18
Category Lyrics, Lyrics Video, Naija Songs, New Music
Timaya is thankful for this new song titled “Okaka”.
Timaya performing “Okaka” from his “Gratitude” album. Produced by Yung Willis.
Timaya – Okaka (prod. Yung Willis)
Watch the Lyrics visualizer
Wi-wi-Willis Giddem
Chulo eh
Back inna the days them use to tell me say me nobody
Everywhere I go nobody treat me like a somebody
Okokoko God you came and made me to be somebody ehh
Almighty God you too much eh
Yeah
Back inna the days them be tell me say I local
My music take my round the world, now I’m global
Yo kokoko
God you came and turn me to be somebody yeah
Almighty God you too much ehh yeah
Thank you eh, Okaka
Thank you eh, Okaka
For loving me ehh eh, Okaka eh eh
Almighty God you too much ehh yeah
Thank you eh, Okaka
I Thank you eh, Okaka
For loving me eh eh
Papa oh oh
Almighty God you too much ehh
The truth is when you’re down
Nobody really give a damn
Even when you’re serious
Them go still see you like clown
Every night and day
Them go want you make you frown
Them no know say na only God dey wear person the crown
Sotey dem say I dey use jazz eh
Na only me God bless or na me work pass eh
Cause the way my life dey go
They can’t believe it eh eh eh
Almighty God you too much ehh
Thank you eh, Okaka
Thank you eh, Okaka
For loving me ehh eh, Okaka eh eh
Almighty God you too much ehh yeah
Thank you eh, Okaka
I thank you eh, Okaka
For loving me eh eh
Papa oh oh
Almighty God you too much ehh
O no no no no no no no no
God you love me eh
I don’t know why you do the things that you really cared for me
I thank you Lord, I thank you
God I thank you eh