Brainee – “Baby” [Audio, Lyrics]

Date 2021-05-30

Category Lyrics, Naija Songs, Upcoming Artists

Fast-rising Brainee unveils the new “Baby” track, co-produced by Egar Boi & Fiokee. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download the song.

Brainee Baby

Brainee Baby

Brainee teams up with prolific guitarist Fiokee, and super-producer; Egar Boi on his second single for 2021; “Baby”.

After a successful release of “Kpokom” featuring Oxlade, Brainee is back with another instantly captivating Afro Highlife track, laced with his signature spot-on Rap delivery.

Brainee – Baby (prod. Egar Boi & Fiokee)

Lyrics

It’s Onetime baby
Brainee baby
Egar boi
So me sing say
Ah baby oh
Show me something
Ah baby oh
Plenty loving
Ah baby oh
Wey go boost man
Ah baby oh

You be dey do me, you dey do me
I dey be like I Don craze oh
Whenever you waka e dey make me dey lose guard oh cherry
Baby show me show me things wey I never see before
Wey I never seee

So me sing say
Ah baby oh
Show me something
Ah baby oh
Plenty loving
Ah baby oh
Wey go boost man
Ah baby oh
No be kpomo ohhh
Ah baby oh
Show me something
Ah baby oh
Plenty loving
Ah baby oh
Wey go boost man
Ah baby oh

Omoge funmi ni buzz we re ya pronto
Kamu nyegi dika dike, Nyemu tonto
Wepugodi Brazzaville banye the Congo
You dey feel the combo, e dey drive you loco
Ugochi checkia ehhhh
Baby come closer nyemu peckia ehen
Compose and draft biko Sendia ehnnn
Make i wire money for your aza ehn
Biko answer
I dey feel I dey KPAkam
Na you dey hurst my brain I dey manya
Obiage obiageli you dey KPAkam
I fit to kpai person for your matter
Oh no no no
For you I kana yeye
Baby show me show me things
Wey I never see before, wey I never seee

So me sing say
Ah baby oh
Show me something
Ah baby oh
Plenty loving
Ah baby oh
Wey go boost man
Ah baby oh
No be kpomo ohhh
Ah baby oh
Show me something
Ah baby oh
Plenty loving
Ah baby oh
Wey go boost man
Ah baby oh

I dey feel I dey KPAkam
Na you dey hurst my brain I dey manya
Obiage obiageli you dey KPAkam
I fit to kpai person for your matter
Oh no no no
For you I kana yeye
Baby show me show me things
Wey I never see before, wey I never seee

So me sing say
Ah baby oh
Show me something
Ah baby oh
Plenty loving
Ah baby oh
Wey go boost man
Ah baby oh
No be kpomo ohhh
Ah baby oh
Show me something
Ah baby oh
Plenty loving
Ah baby oh
Wey go boost m

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment