Dai Verse – “Sweet Daddy” [Audio, Lyrics]

Date 2021-06-14

Category Lyrics, Naija Songs, Upcoming Artists

Fast-rising Nigerian act, Dai Verse unveils Semzi-produced new piece tagged “Sweet Daddy”. Listen, read the lyrics, stream, buy the song.

Dai Verse Sweet Daddy

Dai Verse Sweet Daddy

The talented, sultry-voiced singer Dai Verse-with two really impressive chart-climbing singles to his name so far gives us another reason for us to be fans with his latest release: a simmering, mid-tempo Semzi-produced track titled ‘SWEET DADDY’

Dai Verse-with the aid of his clear, distinct voice-paints a vivid picture of blooming love, physical attraction bordering on obsession, and endearing pet names on this (guaranteed) instant favorite that’ll have you dancing and singing along in no time.

Dai Verse is proving to be adept at making good music and following his progress will be worth the effort; as people now popularly say about talented acts, ‘Dai Verse is a different type of music beast!’

Dai Verse – Sweet Daddy (prod. Semzi)

Lyrics

Sweet daddy
Fasta, after when I give she want another one
Who’s that baby on the side wey dey bada bop
Baby you know me I want another one
I want another one
Baby you use to , be the first to call me in the morning mm
I’m getting used to, seeing your face when I’m day dreaming
Cos if you say make I jump
(Me I go jump)
If you say make I fly
(Me I go fly)
If you say make we fire (fire fire, fire pon them)
And if you say make I run(me I go run)
If you say make we knack (we go knack)
If you wan make we maya (maya maya maya pon them)

Hook
(Cos she got me like
Ah (sweet daddy sweet daddy)
Oh my baby
And she’s fire (my baby my baby)
Fine like Barbie x2)

And girl I’m on my knee for your case oh
Don’t do me bad oh
And I go fight Chinese for your case ohh
For your case oh
Girl you know you’re my oxygen I’m feeling it too and this feeling inside of me feels nothing but you
But you do me kpalanga do me bad
Make me feel like I no get life
Want to finish me for my ma
Oyi tugbuo mo oyi bad oh you do me
Kpalanga do me bad
Make me feel Like I no get life
Want to finish me for my ma
Want to finish me for my pa

Hook
(Cos she got me like
Ah (sweet daddy sweet daddy)
Oh my baby
And she’s fire (my baby my baby)
Fine like Barbie x2)

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment