Demide – Me And You (Audio, Lyrics)

Date 2021-01-30

Category Lyrics, Upcoming Artists

Demide is out with “Me And You”, produced by Rexxie. Listen, stream, buy, mp3 download and read the lyrics to the song.

Demide Me And You

Demide Me And You

Bello Ademide Faruq also know as Demide, a talented Nigerian artiste born on 12 December, 2002 (18 years old) Just dropped his hit single titled “Me and You” produced by Rexxie.

This hit single is currently doing numbers on various digital platforms. The dedicated 18 year old who is signed to Sirius Entertainment seems ready to heat the music industry having gained support from the likes of Poco Lee and various Blogs.

Demide – Me And You (prod. Rexxie)

https://mpmania.com/wp-content/uploads/2021/01/Demide_-_Me_And_Youdmca

Lyrics

If dem do your photocopy girl
Say me I go still choose you
I go never ever misbehave
Cos me I fit lose you
Anytime your temper don dey hot
Say me I go fit cool you
Only you wey dey for my mind

Say me I no fit fool you
Say na you go be my bebe bae
Odo ewe
If you leave me go yeh mogbe
You be my bae bae bae chinekeme
Say na me and you
Na you go be my babe bae
Odo ewe
If you leave me go yeh mogbe

Girl you looking so fine
So so fine
Body look so clean
When you step into the spot light
You caught my eyes
And you gat me high
Will you always be by my side?
All the time
Sweet melanin skin so nice
No I can’t lie
I can’t deny

That I’m into you girl
If dem do your photocopy girl
Say me I go still choose you
I go never ever misbehave
Cos me I fit lose you
Anytime your temper don dey hot
Say me I go fit cool you
Only you wey dey for my mind
Say me I no fit fool you
Say na you go be my bebe bae
Odo ewe

If you leave me go yeh mogbe
You be my bae bae bae chinekeme
Say na me and you
Na you go be my babe bae
Odo ewe
If you leave me go yeh mogbe
You be my bae bae bae chinekeme
Say na me and you

Girl let’s be romantic
Can I be the bread to your butter?
Coz you so pretty pretty I know
I would do anything just to satisfy you
You turning me on and on and on and on
Anytime that I be around you
I just wanna drop all ma body pon you
Anytime you need me girl I go come through
Cos I’ve searched enough and all along
So I bless the day I found you
If dem do your photocopy girl
Say me I go still choose you
I go never ever misbehave

Cos me I fit lose you
Anytime your temper don dey hot
Say me I go fit cool you
Only you wey dey for my mind
Girl na only you
Girl na only you uh uh

Tags
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment