Soundz – Darasimi (Audio, Lyrics)

Date 2020-08-12

Category Lyrics, Naija Songs, Upcoming Artists

Fresh off the block is Soundz with “Darasimi”. Listen, stream, buy, mp3 download, read the lyrics to the song self-produced by Soundz.

Soundz Darasimi

Soundz Darasimi

Soundz is another new wave act in the Nigerian music industry and he has this track as one the prominent Afro-pop songs coming out locally at the moment.

“Darasimi” is a motivational tune that expresses the dreams of a young man to succeed.

Soundz – Darasimi (prod. Soundz)

Lyrics

Beatz

(intro)

Awe! I wan turn to winner
I wan blow like Scatter
Make I shot down every party
Jeka’won haters
Turn to believers
Bless me with dollar
make I take care of my mommy

chorus

Make dem play my song for radio
(For ray)
On a daily o
(Aje)
I dey begi o
Answer me o jere

Buy designers for my baby o
(My babe)
Benz for my daddy o
(Aje)
Kan ma wa mi o
Olorun mi jowo

Baba dakun dabo sowo
Dakun dabo sola
Dakun dabo Darasimi

Baba dakun dabo sowo

(Repeat 2ice)

Tan ba ni ko jara mo se
(Masere)
Kojara mo se
(Masere)
U no wan hustle
(Gan gan)
But u wan buy muscle
(Gan Gan)
I say my guy
If you work hard and pray
See your hustle go pay
And I promise you say
(Hmm hmm)

U go hear your name for radio
(For ray)
On a daily o
(Aje)
I dey tell you o
U go buy house for your mommy
Buy designers for my baby o
(My babe)
Benz for my daddy o
(Aje)
Kan ma wa mi o
Olorun mi jowo

Repeat chorus (x2)

Play my song for radio
(For radio)
On a daily o
(A daily)
I dey begi o
(Dey begi oo ha)

Buy designers for my baby o
(for my baby)
Benz for my daddy o
(For my daddy)
Kan ma wa mi o
(Ki won ma waaaaa)!.

The end!

Tags
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

2 Comments
  1. Meenah says:

    I love this music paa

  2. Abolaji mercy says:

    I love the music so much infact the wordings o make

Drop A Comment